Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.45.0-wmf.3
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Alaba Lawson
0
3077
32756
32737
2025-06-10T06:47:09Z
Pingponging
28
32756
wikitext
text/x-wiki
[[File:Iyalode pic.jpg|thumb|Alaba Lawson]]
'''Chief Alaba Oluwaseun Lawson''' (18 January 1951 – 28 October 2023) na [[Naija]] biznes pesin an akademik.
Shi bi di first wuman wey bi president of NACCIMA an chairman for di board of di Governing Council, Moshood Abiola Polytechnic, [[Ogun State]].
Chief Lawson sef na di president pro-tempore for di Forum of Female Traditional Rulers for Nigeria.
==How shi stat life an edukeshon==
Chief Lawson kom fom Jiboku-Taiwo famili for Abeokuta, wey bi di capital of Ogun State. Shi du ha primari an secondari school for St. James’ African Primary School, Idi-Ape, Abeokuta (1957–1962) an Abeokuta Girls Grammar School, Abeokuta, wey shi finish for 1968.<ref name="auto1">{{cite web|last1=Admin|title=NACCIMA gets first female national president|url=http://www.vanguardngr.com/2017/05/naccima-gets-first-female-national-president/|website=Vanguard|accessdate=22 July 2017}}</ref> before she proceeded to [[St. Nicholas Montessori College, Ireland|St. Nicholas Montessori Teachers’ Training College]] at Prince's Gate, England in 1973 where she obtained a 1st Class Diploma in Education.<ref>{{cite web|last1=Admin|title=The Chairman – Iyalode Alaba Lawson MFR – Justice of Peace|url=http://mapoly.edu.ng/web/governing-council/the-chairman/|website=mapoly|accessdate=22 July 2017|archive-date=22 July 2017|archive-url=https://web.archive.org/web/20170722102144/http://mapoly.edu.ng/web/governing-council/the-chairman/|url-status=dead}}</ref>.
==Life an work==
Lawson stat ha tiching wok in 1969 for Children House School, Ibara. Wen shi dey England, shi tich
for Queen's Gate Montessori Nursery School an Mill Hill Nursery an Junior School. For 1977, shi kom bak to Nigeria kom opun ha own school wey shi kol
Lawson's Childcare Nursery and Primary School. Shi stat wit onli three pikin, but di school don grow rich Lawson Group of Schools.
Apat fom school, she stil open one trading an distribution kompini wey dem kol Capricorn Stores Ltd. From 1968 go rich 1996, shi dey share product for big companies lik:
.Nigerian Breweries Ltd
.Nigerian Bottling Company Ltd
.Guinness Nigeria Ltd
.West African Portland Cement Ltd
For 1995, na shi bi President for Abeokuta Chambers of Commerce. For year 2000, shi stil bi di President for Ogun Council of Chambers of Commerce, wey shi lead til 2002.
For 2009, shi opun one Microfinance Bank wey dem kol Abestone Microfinance Bank to help small-small biznes dem (SMEs).
On 25 May 2017, Chief Alaba mek histri as di first wuman wey dem elect as Presido for National Association Of Chambers of Commerce, Industry, Mines And Agriculture (NACCIMA) afta Dr. Benny Edem finish him tenure.
Chief Alaba Lawson kpai on 28 October 2023, wen shi bi 72 years old.
==Chieftaincy Titles==
.Otun of Oko
.Asiwaju Iyalode of Egbaland
.Otun Iyalode of di Egba Christians
.Iyalode of Egbaland (dem later remove her from dis position)
.Iyalode of Yorubaland
==Wia dem gada tori==
cwonbo21qb5fh81mlf9vfoyckdmx9ws
32757
32756
2025-06-10T06:47:28Z
Pingponging
28
/* How shi stat life an edukeshon */
32757
wikitext
text/x-wiki
[[File:Iyalode pic.jpg|thumb|Alaba Lawson]]
'''Chief Alaba Oluwaseun Lawson''' (18 January 1951 – 28 October 2023) na [[Naija]] biznes pesin an akademik.
Shi bi di first wuman wey bi president of NACCIMA an chairman for di board of di Governing Council, Moshood Abiola Polytechnic, [[Ogun State]].
Chief Lawson sef na di president pro-tempore for di Forum of Female Traditional Rulers for Nigeria.
==Hau shi stat life an edukeshon==
Chief Lawson kom fom Jiboku-Taiwo famili for Abeokuta, wey bi di capital of Ogun State. Shi du ha primari an secondari school for St. James’ African Primary School, Idi-Ape, Abeokuta (1957–1962) an Abeokuta Girls Grammar School, Abeokuta, wey shi finish for 1968.<ref name="auto1">{{cite web|last1=Admin|title=NACCIMA gets first female national president|url=http://www.vanguardngr.com/2017/05/naccima-gets-first-female-national-president/|website=Vanguard|accessdate=22 July 2017}}</ref> before she proceeded to [[St. Nicholas Montessori College, Ireland|St. Nicholas Montessori Teachers’ Training College]] at Prince's Gate, England in 1973 where she obtained a 1st Class Diploma in Education.<ref>{{cite web|last1=Admin|title=The Chairman – Iyalode Alaba Lawson MFR – Justice of Peace|url=http://mapoly.edu.ng/web/governing-council/the-chairman/|website=mapoly|accessdate=22 July 2017|archive-date=22 July 2017|archive-url=https://web.archive.org/web/20170722102144/http://mapoly.edu.ng/web/governing-council/the-chairman/|url-status=dead}}</ref>.
==Life an work==
Lawson stat ha tiching wok in 1969 for Children House School, Ibara. Wen shi dey England, shi tich
for Queen's Gate Montessori Nursery School an Mill Hill Nursery an Junior School. For 1977, shi kom bak to Nigeria kom opun ha own school wey shi kol
Lawson's Childcare Nursery and Primary School. Shi stat wit onli three pikin, but di school don grow rich Lawson Group of Schools.
Apat fom school, she stil open one trading an distribution kompini wey dem kol Capricorn Stores Ltd. From 1968 go rich 1996, shi dey share product for big companies lik:
.Nigerian Breweries Ltd
.Nigerian Bottling Company Ltd
.Guinness Nigeria Ltd
.West African Portland Cement Ltd
For 1995, na shi bi President for Abeokuta Chambers of Commerce. For year 2000, shi stil bi di President for Ogun Council of Chambers of Commerce, wey shi lead til 2002.
For 2009, shi opun one Microfinance Bank wey dem kol Abestone Microfinance Bank to help small-small biznes dem (SMEs).
On 25 May 2017, Chief Alaba mek histri as di first wuman wey dem elect as Presido for National Association Of Chambers of Commerce, Industry, Mines And Agriculture (NACCIMA) afta Dr. Benny Edem finish him tenure.
Chief Alaba Lawson kpai on 28 October 2023, wen shi bi 72 years old.
==Chieftaincy Titles==
.Otun of Oko
.Asiwaju Iyalode of Egbaland
.Otun Iyalode of di Egba Christians
.Iyalode of Egbaland (dem later remove her from dis position)
.Iyalode of Yorubaland
==Wia dem gada tori==
2x0clhizm50l6grvw6wpp40ucr0aok0
Adetoyese Olusi
0
3084
32742
2025-06-09T18:16:06Z
Ogbasaramu
1374
Created page with "'''Adetoyese Olusi''' (dey [[bon]] am 29 October 1967) na di Ezekutiv Shaman of Legos ''Island'' Lokal Govamet. Na Adetoyese bi di Ezekutiv Seketiri for di Legos ''Island'' Lokal Govamet from 10 January 2015 go rish 6 June 2016 an also Vaiz-Shaman/Supavaiso for Edukeshon from 2008 go rish 2014"
32742
wikitext
text/x-wiki
'''Adetoyese Olusi''' (dey [[bon]] am 29 October 1967) na di Ezekutiv Shaman of Legos ''Island'' Lokal Govamet. Na Adetoyese bi di Ezekutiv Seketiri for di Legos ''Island'' Lokal Govamet from 10 January 2015 go rish 6 June 2016 an also Vaiz-Shaman/Supavaiso for Edukeshon from 2008 go rish 2014
hxexyhx7nkwnjrng4wji9af2kfm4sy7
32743
32742
2025-06-09T18:17:25Z
Ogbasaramu
1374
32743
wikitext
text/x-wiki
'''Adetoyese Olusi''' (dey [[bon]] am 29 October 1967) na di Ezekutiv Shaman of Legos ''Island'' Lokal Govamet. Na Adetoyese bi di Ezekutiv Seketiri for di Legos ''Island'' Lokal Govamet from 10 January 2015 go rish 6 June 2016 an also Vaiz-Shaman/Supavaiso for Edukeshon from 2008 go rish 2014.
For 2017, Adetoyese win di eleshon wey mek am bi di shaman of Legos Island Lokal Govamet. Na APC (All Progressive Parti) e tek kampain. Wen dem kaunt di vote wey Adetoyese tek win, e yuz 13,000 pass di pesin wey kari sekod for di eleshon. Na Hon. Wasiu Eshinloku Sanni komot as shaman bifor Adetoyese enta in 2014. Pipo dey tok sey Adetoyese an im broda Adesola Olusi dey kwurel weyda mek im or im broda kari eleshon wey mek Adetoyese enta as shaman dat year.For 2017, Adetoyese win di eleshon wey mek am bi di shaman of Legos Island Lokal Govamet. Na APC (All Progressive Parti) e tek kampain. Wen dem kaunt di vote wey Adetoyese tek win, e yuz 13,000 pass di pesin wey kari sekod for di eleshon. Na Hon. Wasiu Eshinloku Sanni komot as shaman bifor Adetoyese enta in 2014. Pipo dey tok sey Adetoyese an im broda Adesola Olusi dey kwurel weyda mek im or im broda kari eleshon wey mek Adetoyese enta as shaman dat year.
ltiht51nhpurmvx826o6b7nhj1iobgo
32744
32743
2025-06-09T18:19:10Z

==How im tek start life==
Dem bon Adetoyese Olusi on 29 October 1967. E kom from Yoruba orijin from Oke-Arin wey de Legos ''Island''. E papa nem na Alhaji Tajudeen Oluyole Olusi an e kom from royal famili. E mama wey bi di fest pikin from im own famili na: Iyabo Olusi. Adetoyese na prinsss an di gra-pikin of Oba Sanusi Olusi (late Eleko)
6ela7tc1pd3pn2aa37n1u3otlv65fdi
32745
32744
2025-06-09T18:20:27Z
Ogbasaramu
1374
/* How im tek start life */

Adetoyese wife na Alhaja Ameenat Olusi an di marej don produs pikin-dem.
987nd233igu4ks5q7x41kkpqzdi0pfk
32746
32745
2025-06-09T18:21:29Z

==How im tek go skul==
Adetoyese go ''Kuramo'' Pamari Skul wey de Victoria Island. Na Govamet Kolej , Victoria Island na im Adetoyese go do im sekondri Edukeshon. Adetoyese go do im OND an HND in [[Kwara State Polytechnic|Kwara Stet Politeknik]]. For Kwara Stet Politeknik, e stodi Bankin an Finans.
Adetoyese get satifiket from NICA (Cooperate Administration from the Nigerian Institute of Corporate Administration)
391q7lefzgy39oejgmahhzoiel60c7f
32747
32746
2025-06-09T18:28:18Z
Ogbasaramu
1374
/* How im tek go skul */

==How im tek work==
Adetoyese Olusi fest esperiens kom wey e work as ''Youth'' koppa at Federal Ministri of Intana Hafihas in [[Oyo State|Oyo Stet]]. Inside di ministri, e work as hadministrative Offisa.
djp4qy560kdnvl06a8h7r82es6kljwe
32748
32747
2025-06-09T18:29:05Z
Ogbasaramu
1374
/* How im tek work */

Afta wey Adetoyese finish im koppa sarvis, e go work for LBIC (Legos State Building Investment & Co.) as Dua Supavaiso/Bankin Offisa. E also do Supavaiso/Klarin Offisa for ''Inland Bank Nigeria Plc''.
fp354b62379tftmjryijw7n49u32nqy
32749
32748
2025-06-09T18:30:09Z

==How im tek put bodi for politis==
Adetoyese fest enta politis mata wen e bikom di P.P.P (Poblik-Pravet Patnaship) ward parti Shaman Ward A3. Adetoyese leta got oda hasaimet as di Hasistat Seketiri (A.D) an L.G.A Ex ''Officio'' (A.C.N) Legos Stet Shapta
c3qrx4flmee502gsxtkqdt1vfctuvz6
32750
32749
2025-06-09T18:31:10Z
Ogbasaramu
1374
/* How im tek put bodi for politis */
32750
wikitext
text/x-wiki
'''Adetoyese Olusi''' (dey [[bon]] am 29 October 1967) na di Ezekutiv Shaman of Legos ''Island'' Lokal Govamet. Na Adetoyese bi di Ezekutiv Seketiri for di Legos ''Island'' Lokal Govamet from 10 January 2015 go rish 6 June 2016 an also Vaiz-Shaman/Supavaiso for Edukeshon from 2008 go rish 2014.
For 2017, Adetoyese win di eleshon wey mek am bi di shaman of Legos Island Lokal Govamet. Na APC (All Progressive Parti) e tek kampain. Wen dem kaunt di vote wey Adetoyese tek win, e yuz 13,000 pass di pesin wey kari sekod for di eleshon. Na Hon. Wasiu Eshinloku Sanni komot as shaman bifor Adetoyese enta in 2014. Pipo dey tok sey Adetoyese an im broda Adesola Olusi dey kwurel weyda mek im or im broda kari eleshon wey mek Adetoyese enta as shaman dat year.For 2017, Adetoyese win di eleshon wey mek am bi di shaman of Legos Island Lokal Govamet. Na APC (All Progressive Parti) e tek kampain. Wen dem kaunt di vote wey Adetoyese tek win, e yuz 13,000 pass di pesin wey kari sekod for di eleshon. Na Hon. Wasiu Eshinloku Sanni komot as shaman bifor Adetoyese enta in 2014. Pipo dey tok sey Adetoyese an im broda Adesola Olusi dey kwurel weyda mek im or im broda kari eleshon wey mek Adetoyese enta as shaman dat year.
==How im tek start life==
Dem bon Adetoyese Olusi on 29 October 1967. E kom from Yoruba orijin from Oke-Arin wey de Legos ''Island''. E papa nem na Alhaji Tajudeen Oluyole Olusi an e kom from royal famili. E mama wey bi di fest pikin from im own famili na: Iyabo Olusi. Adetoyese na prinsss an di gra-pikin of Oba Sanusi Olusi (late Eleko)
Adetoyese wife na Alhaja Ameenat Olusi an di marej don produs pikin-dem.
==How im tek go skul==
Adetoyese go ''Kuramo'' Pamari Skul wey de Victoria Island. Na Govamet Kolej , Victoria Island na im Adetoyese go do im sekondri Edukeshon. Adetoyese go do im OND an HND in [[Kwara State Polytechnic|Kwara Stet Politeknik]]. For Kwara Stet Politeknik, e stodi Bankin an Finans.
Adetoyese get satifiket from NICA (Cooperate Administration from the Nigerian Institute of Corporate Administration)
==How im tek work==
Adetoyese Olusi fest esperiens kom wey e work as ''Youth'' koppa at Federal Ministri of Intana Hafihas in [[Oyo State|Oyo Stet]]. Inside di ministri, e work as hadministrative Offisa.
Afta wey Adetoyese finish im koppa sarvis, e go work for LBIC (Legos State Building Investment & Co.) as Dua Supavaiso/Bankin Offisa. E also do Supavaiso/Klarin Offisa for ''Inland Bank Nigeria Plc''.
==How im tek put bodi for politis==
Adetoyese fest enta politis mata wen e bikom di P.P.P (Poblik-Pravet Patnaship) ward parti Shaman Ward A3. Adetoyese leta got oda hasaimet as di Hasistat Seketiri (A.D) an L.G.A Ex ''Officio'' (A.C.N) Legos Stet Shapta.
Adetoyese stil work in Legos Island Lokal Govamet in difren dipatmet an some of dem na:
*Supavaiso for ''Health'' onda Mrs Aderinola Disu Hadministrashon
*Vaiz-Shaman/Supavaiso for Edukeshon onda Honorebu Wasiu Eshinlokun Sanni (2008 go rish 2014)
*Ezekutiv Seketiri from 2015 to 2016
*For now, e bi Ezekutiv Shaman of di Legos ''Island'' Lokal Govamet.
rsmym3vj8pefka0x5d73rl331f6ryij
32751
32750
2025-06-10T06:44:08Z
Pingponging
28
32751
wikitext
text/x-wiki
'''Adetoyese Olusi''' (wey dem [[bon]] for 29 October 1967) na di Ezekutiv Shaman of Legos ''Island'' Lokal Govamet. Na Adetoyese bi di Ezekutiv Seketiri for di Legos ''Island'' Lokal Govamet from 10 January 2015 go rish 6 June 2016 an also Vaiz-Shaman/Supavaiso for Edukeshon from 2008 go rish 2014.

jhc32arx2uvp41812hym7ccbhjmgzmd
32752
32751
2025-06-10T06:44:35Z

==Hau im tek stat life==
Dem bon Adetoyese Olusi for 29 October 1967. E kom from Yoruba orijin from Oke-Arin wey de Legos ''Island''. E papa nem na Alhaji Tajudeen Oluyole Olusi an e kom from royal famili. E mama wey bi di fest pikin from im own famili na: Iyabo Olusi. Adetoyese na prinsss an di gra-pikin of Oba Sanusi Olusi (late Eleko)

bblep93drwfsnec6aerk7p5tqwlpax9
32753
32752
2025-06-10T06:44:50Z

==Hau im tek wok==

33krervgy1egmfmhxxh09v5wiupq8vh
32754
32753
2025-06-10T06:45:08Z

==Hau im tek go skul==

aft1o67tnnocjhazr8deec24gc1puzr
32755
32754
2025-06-10T06:45:26Z

==Hau im tek put bodi for politis==
Adetoyese fest enta politis mata wen e bikom di P.P.P (Poblik-Pravet Patnaship) ward parti Shaman Ward A3. Adetoyese leta got oda hasaimet as di Hasistat Seketiri (A.D) an L.G.A Ex ''Officio'' (A.C.N) Legos Stet Shapta.
Adetoyese stil work in Legos Island Lokal Govamet in difren dipatmet an some of dem na:
*Supavaiso for ''Health'' onda Mrs Aderinola Disu Hadministrashon
*Vaiz-Shaman/Supavaiso for Edukeshon onda Honorebu Wasiu Eshinlokun Sanni (2008 go rish 2014)
*Ezekutiv Seketiri from 2015 to 2016
*For now, e bi Ezekutiv Shaman of di Legos ''Island'' Lokal Govamet.
b2mcnrq7j2tmcem6i1l40a1g89p3otn