Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.45.0-wmf.4 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Osai Ojigho 0 2996 32781 31218 2025-06-12T15:19:20Z InternetArchiveBot 52 Rescuing 1 sources and tagging 0 as dead.) #IABot (v2.0.9.5 32781 wikitext text/x-wiki [[File:OsaiOjigho09-min.jpg|thumb|Osai Ojigho]] '''Osai Ojigho''' (wey dem [[bon]] fo 1976) na [[Naija]] pesin wey sabi human raits wel-wel, shi bi loya and shi dey fait for jenda ikwoliti.<ref name="pressreader.com">{{Cite news |title=An Aspiring Lawyer Has to Love Reading, Should Be Patient and Strive for Excellence |url=https://www.pressreader.com/nigeria/thisday/20151020/281891592122852 |access-date=2025-04-16 |via=PressReader}}</ref> For 2021, na shi bi di Oga for Amnesty International office for Naija. Shi dey wok wit di Global Advisory Council for one grup wey dem dey kol Institute for African Women in Law (IAWL), and shi stil dey board for Alliances for Africa.<ref name=":0">{{Cite web|title=Nigeria: Osai Ojigho joins Amnesty International Nigeria as new Country Director|url=https://www.amnesty.org/en/latest/news/2017/04/nigeria-osai-ojigho-joins-amnesty-international-nigeria-as-new-country-director/|access-date=2025-04-16|website=www.amnesty.org|language=en}}</ref><ref>{{Cite web|title=Osai Ojigho {{!}} The Mantle|url=https://www.themantle.com/contributor/osai-ojigho|access-date=2025-04-16|website=www.themantle.com}}</ref><ref>{{Cite web|title=Boardmembers|url=https://alliancesforafrica.org/boardmembers/|access-date=2025-04-16|website=AFA|language=en-US}}</ref> ==Hau shi tek stat laif and skul== Dem bon Ojigho for Lagos, for di famili of Chief Mark Obu and im wife Theresa.<ref name="pressreader.com"/> Shi rid law for University of Lagos (UNILAG) where shi kolet her law degree (LLB). Afta dat, shi waka go United Kingdom go kolet her Master of Laws (LLM) for University of Wolverhampton.<ref>{{Cite web|title=Amnesty appoints Osai Ojigho as Country Director for Nigeria|url=http://www.financialnigeria.com/amnesty-appoints-osai-ojigho-as-country-director-for-nigeria-news-1263.html|access-date=2025-04-16|website=Financial Nigeria International Limited|language=en}}</ref><ref name=":0" /> Shi enta Naija Bar for yia 2000, and for 2010, she stil go kolet one paper for International Human Rights from di College of Law for England and Wales.<ref>{{Cite web|last=Woman.NG|date=2017-04-27|title=Osai Ojigho Becomes Country Director Of Amnesty International In Nigeria|url=http://woman.ng/2017/04/osai-ojigho-becomes-country-director-of-amnesty-international-in-nigeria/|access-date=2025-04-16|website=Woman.NG|language=en-US}}</ref><ref>{{Cite web |date=2017-04-26 |title=Nigeria: Osai Ojigho joins Amnesty International Nigeria as new Country Director |url=https://www.amnesty.org/en/latest/press-release/2017/04/nigeria-osai-ojigho-joins-amnesty-international-nigeria-as-new-country-director/ |access-date=2025-04-16 |website=Amnesty International |language=en}}</ref> ==Wetin shi don du== For 2017, dem put Ojigho as di Oga (Kontri Direkto) for Amnesty International Naija.<ref>{{Cite web|date=2017-04-26|title=Amnesty International announces Osai Ojigho as new Country Director|url=https://www.pmnewsnigeria.com/2017/04/26/amnesty-international-announces-osai-ojigho-new-country-director/|access-date=2025-04-16|website=P.M. News|language=en-US}}</ref><ref>{{Cite web |date=2017-04-28 |title=Ojigho joins Amnesty as Nigeria's Country Director |url=https://punchng.com/ojigho-joins-amnesty-as-nigerias-country-director/ |access-date=2025-04-17 |website=Punch Newspapers |language=en-US}}</ref> Sins den, she don dey run meni campaign wey dey tok abauut human raits and hau to chenj society for beta. Shi join for Bring Back Our Girls muvment and End SARS protest.<ref>{{Cite web|date=2020-10-21|title=Nigerian forces killed 12 peaceful protesters, Amnesty says|url=https://apnews.com/article/police-violence-police-brutality-lagos-nigeria-98ee3550fb576d561d84b372a65cc95f|access-date=2025-04-16|website=AP NEWS}}</ref><ref>{{Cite web|last=AfricaNews|date=2020-10-22|title=#EndSARSNow: NGO Says Justice "Needs to Be Served" in Nigeria|url=https://www.africanews.com/2020/10/22/endsarsnow-ngo-says-justice-needs-to-be-served-in-nigeria/|access-date=2025-04-16|website=Africanews|language=en}}</ref><ref>{{Cite web|last=Presse|first=AFP-Agence France|title=Nigeria's Ban On Police Unit Is 'Lame': Amnesty|url=https://www.barrons.com/news/nigeria-s-ban-on-police-unit-is-lame-amnesty-01602000604|access-date=2025-04-16|website=www.barrons.com|language=en-US}}</ref> Shi dey always use Amnesty voice tok against bad tins like human raits wahala, social injustice, house mata palava, and violence wey dey hapun to wumen bikos dem bi wumen.<ref>{{Cite web|title=Nigeria: 30K Evicted, Defying Court|url=http://hlrn.org/news.php?id=p2toZw==#.X5bmN3Uo_IU|access-date=2020-10-26|website=hlrn.org}}</ref><ref>{{Cite web|title="They betrayed us" : Women who survived Boko Haram raped, starved and detained in Nigeria - Nigeria|url=https://reliefweb.int/report/nigeria/they-betrayed-us-women-who-survived-boko-haram-raped-starved-and-detained-nigeria|access-date=2025-04-16|website=ReliefWeb|language=en}}</ref><ref>{{Cite web|date=2020-06-26|title=The NBA should have a sexual harassment policy|url=https://legal.businessday.ng/2020/06/26/the-nba-should-have-a-sexual-harassment-policy/|access-date=2025-04-16|website=Legal Business|language=en-US|archive-date=2020-10-27|archive-url=https://web.archive.org/web/20201027124300/https://legal.businessday.ng/2020/06/26/the-nba-should-have-a-sexual-harassment-policy/|url-status=dead}}</ref><ref>{{Cite web|last=Services|first=Compiled from Wire|date=2018-05-25|title=Boko Haram victims face abuse by Nigerian army|url=https://www.dailysabah.com/africa/2018/05/25/boko-haram-victims-face-abuse-by-nigerian-army|access-date=2025-04-16|website=Daily Sabah|language=en|archive-date=2020-10-29|archive-url=https://web.archive.org/web/20201029215846/https://www.dailysabah.com/africa/2018/05/25/boko-haram-victims-face-abuse-by-nigerian-army|url-status=dead}}</ref> ==Awod wey shi don get== For 2015, African Feminist Forum put Ojigho name for list of 18 koret African wumen wey dey fait for wumen rait and wey pipul sopoz sabi and selebret.<ref>{{Cite web|date=2015-05-04|title=18 Phenomenal African Feminists to Know and Celebrate » African Feminist Forum|url=http://www.africanfeministforum.com/18-phenomenal-african-feminists-to-know-and-celebrate-2/|access-date=2025-04-17|website=African Feminist Forum|language=en-US}}</ref> ==Wie dem gada di tori== {{Reflist}} [[Katigori:Naija pipul]] [[Katigori:Naija wuman]] [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1976]] [[Katigori:Tori abaut pipul life]] spejm27dfeygxtze0mf67kc6j6y2ctd Abimbola 0 3093 32778 32777 2025-06-12T12:08:35Z Samliverj 19 /* Ha life */ 32778 wikitext text/x-wiki '''Abimbola''' Na Nigeria writa an publik spika wey dey liv for Essex, England. For 2018, shi win bath novel award an shi still rish final for literacy consultancy pen factor for dat same year. Ha fess buk, The girl with di louding voice, kom out for 2020, an plenti pipul praise am wel wel. ==Ha life== Dare grow for Lagos Nigeria.shi go Vivian Fowler memorial college for girls bifor she waka go UK go du univasity. 35h5aa9cwbboe6ewjp69aiu0fwbv7et 32779 32778 2025-06-12T12:10:18Z Samliverj 19 /* Ha life */ 32779 wikitext text/x-wiki '''Abimbola''' Na Nigeria writa an publik spika wey dey liv for Essex, England. For 2018, shi win bath novel award an shi still rish final for literacy consultancy pen factor for dat same year. Ha fess buk, The girl with di louding voice, kom out for 2020, an plenti pipul praise am wel wel. ==Ha life== Dare grow for Lagos Nigeria.shi go Vivian Fowler memorial college for girls bifor she waka go UK go du univasity. Ha Mama Teju Somorin na di fess wuman Wey bi profesor for taxation for Nigeria. 9oybtebhxvp6vpjs7xk36qbqgtpbbw2 32780 32779 2025-06-12T12:11:39Z Samliverj 19 /* Ha life */ 32780 wikitext text/x-wiki '''Abimbola''' Na Nigeria writa an publik spika wey dey liv for Essex, England. For 2018, shi win bath novel award an shi still rish final for literacy consultancy pen factor for dat same year. Ha fess buk, The girl with di louding voice, kom out for 2020, an plenti pipul praise am wel wel. ==Ha life== Dare grow for Lagos Nigeria.shi go Vivian Fowler memorial college for girls bifor she waka go UK go du univasity. Ha Mama Teju Somorin na di fess wuman Wey bi profesor for taxation for Nigeria. Shi get law degri fom univasity if Wolverhampton,plus two masta degri svc30aul75gctlocnho54he9munft27 Noah Okafor 0 3094 32782 2025-06-13T11:30:59Z Deltamummy 2631 Created page with "'''Noah Arinzechukwu Okafor''' (dey [[bon]] am 24 May 2000) na one Switzerland professhonal futbol playa wey dey play front for Seria A klub Napoli. Na AC Milan boro Napoli Okafor sey mek e dey play for dem for now. Okafor stil dey play for Switzerland nashonal tim" 32782 wikitext text/x-wiki '''Noah Arinzechukwu Okafor''' (dey [[bon]] am 24 May 2000) na one Switzerland professhonal futbol playa wey dey play front for Seria A klub Napoli. Na AC Milan boro Napoli Okafor sey mek e dey play for dem for now. Okafor stil dey play for Switzerland nashonal tim dovhunt3c1on1j9wvs82ghesish1agd 32783 32782 2025-06-13T11:32:01Z Deltamummy 2631 32783 wikitext text/x-wiki '''Noah Arinzechukwu Okafor''' (dey [[bon]] am 24 May 2000) na one Switzerland professhonal futbol playa wey dey play front for Seria A klub Napoli. Na AC Milan boro Napoli Okafor sey mek e dey play for dem for now. Okafor stil dey play for Switzerland nashonal tim ==How im tek start life== Na for ''Binningen'' Switzerland dey bon Okafor. E papa kom from [[Naija]] an e mama kom from Switzerland. Okafor yonga broda-dem Elijah an Isaiah too bi futbol playa. Elijah dey play for FC Lugano ll an Isaiah dey play for Onda-21 of FC Zürich . 833x4lnvoqiobhantnaiwwtg5bryyp9 32784 32783 2025-06-13T11:32:46Z Deltamummy 2631 /* How im tek start life */ 32784 wikitext text/x-wiki '''Noah Arinzechukwu Okafor''' (dey [[bon]] am 24 May 2000) na one Switzerland professhonal futbol playa wey dey play front for Seria A klub Napoli. Na AC Milan boro Napoli Okafor sey mek e dey play for dem for now. Okafor stil dey play for Switzerland nashonal tim ==How im tek start life== Na for ''Binningen'' Switzerland dey bon Okafor. E papa kom from [[Naija]] an e mama kom from Switzerland. Okafor yonga broda-dem Elijah an Isaiah too bi futbol playa. Elijah dey play for FC Lugano ll an Isaiah dey play for Onda-21 of FC Zürich . ==How im tek play futbol== Okafor fest start im futbol karia wen e play for di fest ''young'' futbol tim FC Aridorf. In 2009, Okafor enta di ''youth'' tim of [[Basel]] an e play inside all di katigori or levul of di tim bifor e kom enta di sinior tim. Na di 2018-2019 sisin Okafor enta di sinior tim. okafor sahin im professhonal kontat on 31 January 2018. Wen e sahin for Basel sinior tim, na Koch Raphaël Wicky dey koch di tim. Okafor play e fest sinior futbol tim game for Basel on 19 May 2018 r92ustkcl7qqdxu7vrj1dbasxmvwavv 32785 32784 2025-06-13T11:33:21Z Deltamummy 2631 /* How im tek play futbol */ 32785 wikitext text/x-wiki '''Noah Arinzechukwu Okafor''' (dey [[bon]] am 24 May 2000) na one Switzerland professhonal futbol playa wey dey play front for Seria A klub Napoli. Na AC Milan boro Napoli Okafor sey mek e dey play for dem for now. Okafor stil dey play for Switzerland nashonal tim ==How im tek start life== Na for ''Binningen'' Switzerland dey bon Okafor. E papa kom from [[Naija]] an e mama kom from Switzerland. Okafor yonga broda-dem Elijah an Isaiah too bi futbol playa. Elijah dey play for FC Lugano ll an Isaiah dey play for Onda-21 of FC Zürich . ==How im tek play futbol== Okafor fest start im futbol karia wen e play for di fest ''young'' futbol tim FC Aridorf. In 2009, Okafor enta di ''youth'' tim of [[Basel]] an e play inside all di katigori or levul of di tim bifor e kom enta di sinior tim. Na di 2018-2019 sisin Okafor enta di sinior tim. okafor sahin im professhonal kontat on 31 January 2018. Wen e sahin for Basel sinior tim, na Koch Raphaël Wicky dey koch di tim. Okafor play e fest sinior futbol tim game for Basel on 19 May 2018 wen Basel play FC Luzern. Na wen Mohamed Elyounoussi kari injuri for dat game dem kom kari Okafor enta in di 34 minit of di game. Na 2-2 di game finish. Okafor goal hapun on 28 July 2018 wen Basel play away game with Xamax. Na 1-1 di game finish kd1pr8vi7dpiw4rqg5ke7zlyih23h5q 32786 32785 2025-06-13T11:33:53Z Deltamummy 2631 /* How im tek play futbol */ 32786 wikitext text/x-wiki '''Noah Arinzechukwu Okafor''' (dey [[bon]] am 24 May 2000) na one Switzerland professhonal futbol playa wey dey play front for Seria A klub Napoli. Na AC Milan boro Napoli Okafor sey mek e dey play for dem for now. Okafor stil dey play for Switzerland nashonal tim ==How im tek start life== Na for ''Binningen'' Switzerland dey bon Okafor. E papa kom from [[Naija]] an e mama kom from Switzerland. Okafor yonga broda-dem Elijah an Isaiah too bi futbol playa. Elijah dey play for FC Lugano ll an Isaiah dey play for Onda-21 of FC Zürich . ==How im tek play futbol== Okafor fest start im futbol karia wen e play for di fest ''young'' futbol tim FC Aridorf. In 2009, Okafor enta di ''youth'' tim of [[Basel]] an e play inside all di katigori or levul of di tim bifor e kom enta di sinior tim. Na di 2018-2019 sisin Okafor enta di sinior tim. okafor sahin im professhonal kontat on 31 January 2018. Wen e sahin for Basel sinior tim, na Koch Raphaël Wicky dey koch di tim. Okafor play e fest sinior futbol tim game for Basel on 19 May 2018 wen Basel play FC Luzern. Na wen Mohamed Elyounoussi kari injuri for dat game dem kom kari Okafor enta in di 34 minit of di game. Na 2-2 di game finish. Okafor goal hapun on 28 July 2018 wen Basel play away game with Xamax. Na 1-1 di game finish. Wen Marcel Koller stil bi di koch of Basel, Okafor helep dem win di 2018-19 ''Swiss Cup'' kompetishon. ib33shd380q5yk2mjxuzb1403qzvegl 32787 32786 2025-06-13T11:34:26Z Deltamummy 2631 /* How im tek play futbol */ 32787 wikitext text/x-wiki '''Noah Arinzechukwu Okafor''' (dey [[bon]] am 24 May 2000) na one Switzerland professhonal futbol playa wey dey play front for Seria A klub Napoli. Na AC Milan boro Napoli Okafor sey mek e dey play for dem for now. Okafor stil dey play for Switzerland nashonal tim ==How im tek start life== Na for ''Binningen'' Switzerland dey bon Okafor. E papa kom from [[Naija]] an e mama kom from Switzerland. Okafor yonga broda-dem Elijah an Isaiah too bi futbol playa. Elijah dey play for FC Lugano ll an Isaiah dey play for Onda-21 of FC Zürich . ==How im tek play futbol== Okafor fest start im futbol karia wen e play for di fest ''young'' futbol tim FC Aridorf. In 2009, Okafor enta di ''youth'' tim of [[Basel]] an e play inside all di katigori or levul of di tim bifor e kom enta di sinior tim. Na di 2018-2019 sisin Okafor enta di sinior tim. okafor sahin im professhonal kontat on 31 January 2018. Wen e sahin for Basel sinior tim, na Koch Raphaël Wicky dey koch di tim. Okafor play e fest sinior futbol tim game for Basel on 19 May 2018 wen Basel play FC Luzern. Na wen Mohamed Elyounoussi kari injuri for dat game dem kom kari Okafor enta in di 34 minit of di game. Na 2-2 di game finish. Okafor goal hapun on 28 July 2018 wen Basel play away game with Xamax. Na 1-1 di game finish. Wen Marcel Koller stil bi di koch of Basel, Okafor helep dem win di 2018-19 ''Swiss Cup'' kompetishon. Bitwin 2017 go rish 2020, Okafor play 72 games for Basel an total goal na nine. 39 of di game na inside Swiss Supa Ligi, Seven of di game na inside ''Swiss Cup'', Eight of di game na inside UEFA Shampion Ligi, an 18 of di game na inside friendli game. Out of di nine goal wey e get for Basel: 3 goal hapun inside dia Ligi, 2 goal hapun inside ''Swiss Cup'' 2 goal hapun inside Europian kompetishon an di rimenin 2 goal inside friendli game ajy1o2g6lvqvxe49ctpn2krgsle4gwl 32788 32787 2025-06-13T11:36:22Z Deltamummy 2631 /* How im tek play futbol */ 32788 wikitext text/x-wiki '''Noah Arinzechukwu Okafor''' (dey [[bon]] am 24 May 2000) na one Switzerland professhonal futbol playa wey dey play front for Seria A klub Napoli. Na AC Milan boro Napoli Okafor sey mek e dey play for dem for now. Okafor stil dey play for Switzerland nashonal tim ==How im tek start life== Na for ''Binningen'' Switzerland dey bon Okafor. E papa kom from [[Naija]] an e mama kom from Switzerland. Okafor yonga broda-dem Elijah an Isaiah too bi futbol playa. Elijah dey play for FC Lugano ll an Isaiah dey play for Onda-21 of FC Zürich . ==How im tek play futbol== Okafor fest start im futbol karia wen e play for di fest ''young'' futbol tim FC Aridorf. In 2009, Okafor enta di ''youth'' tim of [[Basel]] an e play inside all di katigori or levul of di tim bifor e kom enta di sinior tim. Na di 2018-2019 sisin Okafor enta di sinior tim. okafor sahin im professhonal kontat on 31 January 2018. Wen e sahin for Basel sinior tim, na Koch Raphaël Wicky dey koch di tim. Okafor play e fest sinior futbol tim game for Basel on 19 May 2018 wen Basel play FC Luzern. Na wen Mohamed Elyounoussi kari injuri for dat game dem kom kari Okafor enta in di 34 minit of di game. Na 2-2 di game finish. Okafor goal hapun on 28 July 2018 wen Basel play away game with Xamax. Na 1-1 di game finish. Wen Marcel Koller stil bi di koch of Basel, Okafor helep dem win di 2018-19 ''Swiss Cup'' kompetishon. Bitwin 2017 go rish 2020, Okafor play 72 games for Basel an total goal na nine. 39 of di game na inside Swiss Supa Ligi, Seven of di game na inside ''Swiss Cup'', Eight of di game na inside UEFA Shampion Ligi, an 18 of di game na inside friendli game. Out of di nine goal wey e get for Basel: 3 goal hapun inside dia Ligi, 2 goal hapun inside ''Swiss Cup'' 2 goal hapun inside Europian kompetishon an di rimenin 2 goal inside friendli game. *'''Red Bull Salzburg ''' Okafor sahin for ''Red Bull Salzburg '' on 31 January 2922. Di fest goal wey Okafor goal for di klub hapun on 8 December 2021 wen Red Bull Salzburg play Seville. Di game na final grup stage of Shampion Ligi. Na win against Seville mek Red Bull Salzburg di fest klub wey wan kom from Austrian wey komot from grup stage of Shampion Ligi to enta Round of 16. dgg05p8qvlheva9vgwwv929ro1xx9ay 32789 32788 2025-06-13T11:37:12Z Deltamummy 2631 /* How im tek play futbol */ 32789 wikitext text/x-wiki '''Noah Arinzechukwu Okafor''' (dey [[bon]] am 24 May 2000) na one Switzerland professhonal futbol playa wey dey play front for Seria A klub Napoli. Na AC Milan boro Napoli Okafor sey mek e dey play for dem for now. Okafor stil dey play for Switzerland nashonal tim ==How im tek start life== Na for ''Binningen'' Switzerland dey bon Okafor. E papa kom from [[Naija]] an e mama kom from Switzerland. Okafor yonga broda-dem Elijah an Isaiah too bi futbol playa. Elijah dey play for FC Lugano ll an Isaiah dey play for Onda-21 of FC Zürich . ==How im tek play futbol== Okafor fest start im futbol karia wen e play for di fest ''young'' futbol tim FC Aridorf. In 2009, Okafor enta di ''youth'' tim of [[Basel]] an e play inside all di katigori or levul of di tim bifor e kom enta di sinior tim. Na di 2018-2019 sisin Okafor enta di sinior tim. okafor sahin im professhonal kontat on 31 January 2018. Wen e sahin for Basel sinior tim, na Koch Raphaël Wicky dey koch di tim. Okafor play e fest sinior futbol tim game for Basel on 19 May 2018 wen Basel play FC Luzern. Na wen Mohamed Elyounoussi kari injuri for dat game dem kom kari Okafor enta in di 34 minit of di game. Na 2-2 di game finish. Okafor goal hapun on 28 July 2018 wen Basel play away game with Xamax. Na 1-1 di game finish. Wen Marcel Koller stil bi di koch of Basel, Okafor helep dem win di 2018-19 ''Swiss Cup'' kompetishon. Bitwin 2017 go rish 2020, Okafor play 72 games for Basel an total goal na nine. 39 of di game na inside Swiss Supa Ligi, Seven of di game na inside ''Swiss Cup'', Eight of di game na inside UEFA Shampion Ligi, an 18 of di game na inside friendli game. Out of di nine goal wey e get for Basel: 3 goal hapun inside dia Ligi, 2 goal hapun inside ''Swiss Cup'' 2 goal hapun inside Europian kompetishon an di rimenin 2 goal inside friendli game. *'''Red Bull Salzburg ''' Okafor sahin for ''Red Bull Salzburg '' on 31 January 2922. Di fest goal wey Okafor goal for di klub hapun on 8 December 2021 wen Red Bull Salzburg play Seville. Di game na final grup stage of Shampion Ligi. Na win against Seville mek Red Bull Salzburg di fest klub wey wan kom from Austrian wey komot from grup stage of Shampion Ligi to enta Round of 16. *'''AC Milan''' Okafor sahin for Italia Seria A side AC Milan on 22 July 2023. Wetin de inside di kontat bi sey Okafor go dey with AC Milan till 30 June 2028. Na for di game wey AC Milan play Bologna on 21 August 2023 bi di fest game wey Okafor wan play for AC Milan. E fest goal hapun in di 3-1 away win wen AC Milan play Cagliari. Afta three days wen e play Cagliari, e sekond goal hapun im AC Milan win against Lazio. Di game end 2-0 win. ekzu9b94rqapk13hpbs43n2d1lq6d18