Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.45.0-wmf.6 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Onitsha 0 719 32840 19530 2025-06-23T21:06:41Z EdoDavid 2411 32840 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Onitsha''' na one town wey dey for di Easta aria of [[Niger River|Riva Niger]] wey de inside [[Anambra State|Anambra Stet]] for [[Naija]]. Pipu wey dey live an du bizness for Onitsha plenti wel-wel an difren difren maket wey dem de mek difren tins plenti for Onitsha. Na inside Onitsha di main maket wey dem dey kol ''"Onitsha Main Maket"'' dey. ==How Onitsha tek stat== Bifor bifor, dem no "Onitsha mmili" as "Onitsha Ado na Idu". Dis Igbo town don de dia for meni years bifor dem pak fom Riva Niger kom go stey for inside Onitsha kommuniti. Wen dem rish di East-bank, dem kom stat to kom togeda an smol smol dem kom fom one kindom. Dem chenj fom pipul wey jos bi roya vilej to pipul wey odas pupil wey no bi loya vilej stil kom fit stey. ==How Onitsha tek popula== Smol smol, Onitsha kom bi impotat tradin park for ''"Royal Niger Company ''" for mid-1980s. Afta dey stop to dey sel pipul as slave bikos of stim enjin wey dey transport pipul from Europe move into di hinterland.To sel an bai pam-kanel an pam-oil an odas plant kom inkris for di koast wey dey kol ''"Bight of Biafra"'' halong di Riva side for 19th century. For di year 1857, British pam-oil trada fom dia stashion for di siti an di Kristen missionari join dem for di bizness. Di pipul wey dey lid di kristen missionari na Bishop Samuel Ajayi Crowder an Reverend John Taylor. For year wey bi 1900, Onitsha kom bi pat of di aria wey British Govament dey protet. British government an Kristen missionari enta Igbo-land kom bi administrative for skul an choch araund Riva port inside Onitsha. For year wey bi 1965, dem build di Niger-Riva Bridge to riples di yuz of boat to kross di wota.Dis one kom mek bayii an Selina wit Westa Naija wasi an koneshion wit Binin siti an [[Lagos|Legos]] kom dey posibu.Di Naija sivu war skata meni tins for Onitsha bikos na fom Onitsha Westa dorar tek enta Biafra.Di oil bizness wet hapun in di 1970 an earli 1980s mek meni pipul mov to Onitsha.As pipul dey plenti for Onitsha, dey kom stat to build enihow house for di town an dis one kom mek di livin kondishion for Onitsha bad wel wel. ==Onitsha Pipul an díá Kolshor== Onitsha bin get nine vilej wey Dem no as ''"Ebo-Itenani"''.Dis pipul kom fom Umuezechima wey get Isiokwe, Olosi, Umuezearoli, Okebunabo, Obikporo an Ogbeotu wey sey dia orijin na fom Igala for inside [[Kogi State|Kogi Stet]], Awada (Ogbeozoma), Obamkpa wey stil get Umuasele, Iyiawu and Odoge-Ndugbe, an Odumegwu-Gbuagu, Ubulu na Ikem, Ulutu, Ubene, Ogboli-Eke, Obior and Ogbeotu. For di grup, dem get six Administrative wards wey dem dey kol: Okebunabo, Umuezearoli, Ogbeolu, Isiokwe na Ogboli Olosi, Obamkpa, and Eke na Ubeme. Onitsha dey operate tradishonal sistem of govamet wey dia lida na Obi. Di Obi get pipul wey dey assist am wey dia taitu bi Ndi-Ichie, Red cap eldas or shifs. Amov di Ndi-Ichie, we get di Ndi-Ichie Ume wey bi di fest klass shifs. Dem put Ndi-Ichie into six katigori, dem bi: Onowu Iyasele, Ajie Ukadiugwu, Odu Osodi, Onya Ozoma, Ogene Onira and Owelle Osowa. Onowu Iyasele na im bi di tradishional Prime Minista. Dem stil get sekod klass Ndi-Ichie wey bi Ndi-Ichie Okwa an third klass Ndi-Ichie wey bi Ndi-Ichie Okwareze. Di Ndi-Ichie dey saf as kansu of advaisa to di Obi.Enitime wey di Obi wan mek eni disison wey go konsain di kindom, e go kol di Ndi-Ichie for advais. Wen Obi kpai, na di Onowu-Iyasele go tek control onti dey chuz anoda Obi. Once every year for di month of October, di kingdom of Onitsha de hold one festival wey dem dey call Ofala Festival. Dis festival dey happen di same time wey many part of Igbo-land dey celebrate dia New yam festival. Dis na one way wey di pipu of Onitsha de take keep dia culture alive and e don become big festival as pipu from different-different part of di world de come see am. ==Geography== Onitsha dey for di East-west crossing point of di Niger River and e still de cover di north part wey big-big ship de pass. For di past, na dis things make Onitsha a major centre for buying and selling between di coastal regions and di north and between di eastern and Western Nigeria. Onitsha get one of di few roads wey mile-wide Niger-River. Plan still dey on ground to create a second bridge near am. Di fast growth for di number of pipu wey de move to Onitsha don get bad effect on di natural vegetation and di general view of di land-scape. ==How di place take turn to city== For early 1960s, before the Nigerian Civil war( check Biafra war) the total number of pipu wey dey for Onitsha na 76,000 according to census record. Onitsha town dey different in many ways,the great Chinua Achebe ( wey Dem born and raised for the town of Ogede) describe Onitsha as town wey get "esoteric region from which creativity sallies forth at will to manifest itself" "a zone of occult instability"(check Onitsha matters). Onitsha don really play important role for the creative change of urban life for eastern Nigeria wey de known as the setting for Onitsha market literature and one of the financing centre and distributor of Nollywood films for Nigeria. As the number of pipu de increase, building and housing problem come dey. Pipu come de build any how without proper zoning and arrangements this one come make catacata and over crowding for house with lawlessness come plenty. According to the World Health Organization Global urban Ambient Air pollution record update of 2016, Onitsha na im get pollution pass for Africa. For recent times, as Onitsha start to expand enter other community arround am,them don start to get land ownership dispute with pipu of Obosi and Nkweche Ezunka. Fegge, Woliwo, Odoakpu, Awada, and 3-3 na the Metropolitan areas Onitsha dey drag with the communities of Obosi and Nkwelle Ezunanka. ==How biznes be for dia== For 2012, the state government form a joint Venture wey bring SAB Miller Brewery come invest for Onitsha Brewery wey start for August 2012. Na the first big investment for inside Onitsha since when them establish Premier Brewery wey be the maker of Premier beer for the early part of1980. For January they announce sey if them upgrade the brewery with $110million, production of beer and malt drinks go triple. ==Religion and Politics== Na Christianity almost everybody for Onitsha dey practice. Some persons from northern and western Nigeria dey practice Islam. For February 2006,armed militant kill up 24 ethnic Hausa Fulani(Muslim) and burn some Muslim sites and two mosques building. Wetin cause this one na the riot wey happen for Maiduguri wey be Muslim city. For that riot them kill at least 18 Christian and na the cartoon controversy for Denmark na im cause the riot for Maiduguri. mnkisz4n4xjm6rdyouh6pxtjqong7nu Ice Prince 0 1179 32841 32690 2025-06-23T21:09:36Z EdoDavid 2411 32841 wikitext text/x-wiki '''Panshak Henry Zamani''' (dem [[bon]] am for 30 October 1986) wey plenti pipul sabi as '''Ice Prince Zamani''' or '''Ice Prince''', na [[Naija]] hip hop rekoding artist an aktor. Plenti pipul sabi am wen e sing "Oleku", wey bi one of di songs wey Naijà artist du di remix pas. Na im win di 2009 Hennessy Artistry Club Tour. Im first album na Everybody loves Ice Prince, wey e riliz for 2011. For 2013 Ice Prince riliz fire of Zamani second studio album. Di album get song lik "Aboki", "More", "Gimme Dat" an "I Swear". For 1 July 2015, dey anous am sey na Ice Prince bi di vice president fo Chocolate City. E dey di post bifor e komot for di label for 2006. ==How e tek stat life== Ice Prince mama an papa nem am Panshak Henri Zamani wen dem bon am for [[Minna]]. E muv wit im famili to Jos, [[Pleateu State|Pleateu Stet]]. ==Edukashion== Wen e dey Jos, Ice Prince go St Murumba College. E stil kon go Di Science Tutorial Niger Stet College fo Jos. ==Im wok== Na 1999, e don stet to dey sing an rap fo Skul; Fo 2001 e go dey rekod di songs. Fo 2002, Ice Prince an som frend go fom grup wey bi "ECOMOG squad" but di skata afta one year. Fo 2004, E konet wit [[MI]], [[Jesse Jagz]], Ruby, Lindsey, Eve, Taz, all of dem togeda na im bi di "Loopy Crew". E go stodi Zeology fo [[University of Jos]], but e no finish di stodi bikos of moni. <big>2010-2011: Everybody Loves Ice Prince</big> Ice Prince tok sey e nem im album ''Everybody Loves Ice Prince'', bikos pipul rili sho am sey dem love am wen im mama die. E tok sey na fom evri plez fo di wod di love dey kom, an sey na afta di mama burial e kon go dey du rekodin bak. "Oleku", Ice Prince first song fo di album wey pipul lik fo Naijà. Na onda Chocolate City e rilis am. E don folo plenti artist du song. E du song wit Taikoon's "Respect My Husle" wit [[Banky W]], DJ Neptune's "This Gbedu Reloaded" wit YQ an Shank, Bez's "Super Sun Remix" wit Eldee & Eva Alordiah, YQ's "Efimile (Remix)" wit Neato C, Pherowshuz's "Korrect (remix)" wit MI an Terri Tha Rapman, Dekunle Fuji's "Funmilayo" wit Jesse Jagz, Jamix's "My Party" wit Wizkid & Kel, Reminisce's "2 Mussh [Remix] wit Sauce Kid, an Knighthouse's "Make it better" wit Mo'cheddah, Funbi, & Mobie amog Odas. <big>2012-2013: Fire Of Zamani</big> Fo Insaid 2012, E stet to dey du song wel Wel wit Grip Boiz City Produsa Chopstix, rilisin "Aboki" fo 2012. E kon rilis di vidio wit am. "Aboki" reech nomba 92 fo Afribiz's Top 100 chart. Fo August 2012, Ice Prince rilis "More" as di sekond single fom di album. Na Chopstix produs di song. Na Moe Musa du di vidio fo "More", na fo London dem du di vidio. Lola Rae, wey bi rekoding artist dey di vidio. On 25 January 2013, Ice Prince rilis "Aboki (Remix)". E du di song wit Sarkodie, Mercy Johnson, Wizkid, MI, Khuli Chana. On 24 April 2013, Ice Prince an Chocolate City rilis "Gimme Dat" an "VIP" di same time. <big>2015-2016: Jos To The World</big> In 2015, Ice Prince stet do dey rilis songs fo im third studio album. Na di album bi di first album e du, wey no bi onda Chocolate City rekod label. E tel Pulse sey e du som of di wok fo US. <big>Pipul wey e dey luk dia ezampu</big> Ice Prince kol som artist nem wey e dey luk as ezampu, wey bi: Notorious B.I.G, Rakim, Jay-Z, Common, Talib Kweli, Kanye West, Ludacris, Busta Rhymes, Lauryn Hill, M.I an Jesse Jagz. ==Im Parsona Lif== Ice Prince get one pikin wey bi Jamal. ==Som of im wok== <big>Studio Albums</big> .Everybody Loves Ice Prince (2011) .Fire of Zamani (2013) .Jos To The World (2016) <big>EP'S</big> .Trash Can (2015) .C.O.L.D (2018) <big>Combine albums</big> .The Indestructible Choic Boi Nation (2015) ==Fims wey e act== {| class="wikitable" |+ <big>Fims an television</big> |- ! Year !! Title !! Role !! Note |- | 2013 || House of Gold || Tony || Sopotin role |- | 2013 || Shuga || Himself || Guest appearance |- |} ==Videography== {|class="wikitable" !Year !Title !Album !Director |- |rowspan="2"|2011 |''[[Oleku (Ice Prince song)|Oleku]]'' <br /> <span style="font-size:85%;">(Featuring Brymo)</span> |rowspan='2'|''Everybody Loves Ice Prince'' |Mex Films |- |''Superstar'' |Katung Aduwak |- |rowspan="2"|2012 |''More'' |rowspan='5'|''Fire Of Zamani'' |Moe Musa |- |''[[Aboki (song)|Aboki]]'' |Phil Lee |- |rowspan="1"|2013 |''[[I Swear (Ice Prince song)|I Swear]]'' <br /><span style="font-size:85%;">(featuring French Montana)</span> |JR Saint |- |rowspan="4"|2014 |''Jambo'' |Sesan |- |''Whiskey'' <br /> <span style="font-size:85%;">(Featuring Sunny Nneji)</span> |AJE Filmworks |- |''Shots On Shots'' <span style="font-size:85%;">(with Sarkodie)</span> |n/a|NON ALBUM SINGLE |Nana Kofi Asihene |- |''That Could Be Us'' |n/a|NON ALBUM SINGLE |Uprooted Media |- |rowspan="3"|2015 |''One Day'' |rowspan="3"|''[[Trash Can (EP)|Trash Can EP]]'' |Moe Musa |- |''Mutumina'' |Mex Films |- |''Yawa Go Dey''<span style="font-size:85%;">(Featuring Robbie Celeste)</span> |Cloud 9 Virals |- |2016 |''Jos To The World'' |rowspan="2"|''Jos To The World'' |UAiMAGES |- |2017 |''No Mind Dem'' <span style="font-size:85%;">(featuring Vanessa Mdee)</span> |rowspan="2"|SOS Media |- |2018 |''Replay'' |n/a|TBA |} ==Award an Norminee== {| class ="wikitable" |- !Year !Event !Prize !Recipient !Result !Ref |- |2018 |[[The Headies]] |Best Rap single |''Me Versus Me'' |{{pending}} |<ref>{{cite web|title=Headies releases nominees for 2018 awards [FULL LIST] - Daily Post Nigeria|url=http://dailypost.ng/2018/04/13/headies-releases-nominees-2018-awards-full-list/|website=Daily Post Nigeria|access-date=14 April 2018|date=13 April 2018}}</ref> |- |rowspan="9"|2014 |Ben TV Awards |Best Male Hip Hop Artist |rowspan="4"|Himself |{{won}} |rowspan="1"|<ref>{{Cite web|title = 2014 Winners List|url = http://bentvawards.com/winners/2014-winners-list/|website = Ben TV Awards|access-date = 25 January 2016|url-status = dead|archive-url = https://web.archive.org/web/20160122232720/http://bentvawards.com/winners/2014-winners-list/|archive-date = 22 January 2016|df = dmy-all}}</ref> |- |[[The Future Awards|The Future Africa Awards]] |Prize in Entertainment |{{nominated}} |<ref>{{cite web|last1=Ezeamalu|first1=Ben|title=Yaya Toure, Ice Prince, Davido Shortlisted For 2014 Future Africa Awards|url=https://www.premiumtimesng.com/arts-entertainment/165529-yaya-toure-ice-prince-davido-shortlisted-for-2014-future-africa-awards.html#sthash.lRcowZZX.dpbs|publisher=Premium Times|access-date=5 August 2014|date=25 July 2014}}</ref> |- |[[2014 Nigeria Entertainment Awards]] |Best Rap Act of the Year |{{won}} |<ref>{{cite web|title=Nigerian Entertainment Awards; Full List of Winners|url=http://www.dailytimes.com.ng/article/nigerian-entertainment-awards-full-list-winners?keepThis=true&TB_iframe=true&height=600&width=850&caption=Articles|publisher=Daily Times of Nigeria|access-date=2 September 2014|date=1 September 2014|archive-date=22 October 2014|archive-url=https://web.archive.org/web/20141022043510/http://www.dailytimes.com.ng/article/nigerian-entertainment-awards-full-list-winners?keepThis=true&TB_iframe=true&height=600&width=850&caption=Articles|url-status=dead}}</ref> |- |rowspan="2"|[[City People Entertainment Awards]] |Rap Artiste of the Year |{{nom}} |rowspan="2"|<ref>{{cite web|last1=Jasanya|first1=Olamide|title=Who won what at City People Entertainment Awards 2014|url=http://thenet.ng/2014/06/who-won-what-at-city-people-entertainment-awards-2014/|publisher=Nigerian Entertainment Today|access-date=29 July 2014|date=24 June 2014|archive-url=https://web.archive.org/web/20140628064318/http://thenet.ng/2014/06/who-won-what-at-city-people-entertainment-awards-2014/|archive-date=28 June 2014|url-status=dead}}</ref> |- |Rap Album of the Year |''[[Fire of Zamani]]'' |{{nom}} |- |[[MTV Africa Music Awards 2014]] |Best Hip Hop |rowspan="5"|Himself |{{nom}} |<ref>{{cite web|url=http://www.sowetanlive.co.za/entertainment/2014/04/17/mafikizolo-uhuru-davido-lead-nominations-for-mtv-africa-music-awards |title=Mafikizolo, Uhuru, Davido lead nominations for MTV Africa Music Awards |publisher=Sowetan LIVE |access-date=17 April 2014}}</ref> |- |rowspan="3"|[[World Music Awards]] |World's Best Male Artist |{{nom}} |rowspan="3"|<ref>{{cite web | url=http://www.channelstv.com/home/2014/02/20/dbanj-tuface-jay-z-kanye-west-davido-kcee-nominated-at-world-music-awards/ | title=D'banj, Tuface, Jay-Z, Kanye West, Davido, Kcee Nominated at World Music Awards | publisher=Channels Tv | date=20 February 2014 | access-date=9 March 2014}}</ref> |- |World's Best Live Act |{{nom}} |- |World's Best Entertainer of the Year |{{nom}} |- |rowspan="12"|2013 |[[The Headies 2013]] |[[The Headies Award for Artiste of the Year|Artiste of the Year]] |{{nom}} |rowspan="1"|<ref>{{cite web|title=Headies Award 2013 and Full List of winners|url=http://www.osundefender.org/?p=140816|publisher=Osun Defender|access-date=27 December 2013|archive-url=https://web.archive.org/web/20131227231501/http://www.osundefender.org/?p=140816|archive-date=27 December 2013|url-status=dead}}</ref><ref>{{cite web|title=#BaddestGuyEverLiveth: Olamide bags 8 nominations for the "Headies" – See full nomination list|url=http://www.ynaija.com/baddestguyeverliveth-olamide-bags-8-nominations-for-the-headies/|publisher=YNaija.com|access-date=6 December 2013|date=5 December 2013}}</ref> |- |rowspan="2"|[[Channel O Music Video Awards]] |Most Gifted African West Video |rowspan="3"|"[[Aboki (song)|Aboki]]" |{{nom}} |rowspan="2"|<ref>{{cite web|title=Channel O Music Video Awards 2013: Full List of Winners|url=http://www.360nobs.com/2013/11/channel-o-music-video-awards-2013-full-list-of-winners/|publisher=360nobs|access-date=1 December 2013|date=30 November 2013}}</ref> |- |Most Gifted Video of the Year |{{nom}} |- |4syte Music Video Awards |Best African Act Video |{{nom}} |rowspan="1"|<ref>{{cite web|title=Sarkodie, EL and Okyeame Kwame Top 4Syte TV Music Video Awards 2013 Nominations|url=http://vibeghana.com/2013/10/06/sarkodie-el-and-okyeame-kwame-top-4syte-tv-music-video-awards-2013-nominations/|publisher=Vibe Ghana|access-date=27 December 2013|date=6 October 2013}}</ref> |- |rowspan="2"|Nigeria Music Video Awards (NMVA) |Best Hip Hop Video |rowspan="2"|"[[V.I.P (Ice Prince song)|V.I.P]]" |{{won}} |rowspan="2"|<ref>{{cite web|title=The 2013 Nigeria Music Video Awards (NMVA 2013) Winners; Flavour and Olamide Win Big|url=http://www.jaguda.com/2013/11/16/2013-nigeria-music-video-awards-nmva-2013-winners-flavour-olamide-win-big/|publisher=Jaguda|access-date=25 November 2013|date=16 November 2013|archive-date=20 November 2013|archive-url=https://web.archive.org/web/20131120115729/http://www.jaguda.com/2013/11/16/2013-nigeria-music-video-awards-nmva-2013-winners-flavour-olamide-win-big/|url-status=dead}}</ref> |- |Best Use of Visual Effects |{{nom}} |- |rowspan="1"|[[Music of Black Origin Awards|MOBO Awards]] |Best African Act |rowspan="6"|Himself |{{nom}} |<ref>{{cite web|title=MOBO Awards 2013 – Nominations List Revealed!|url=http://www.mobo.com/news-blogs/mobo-awards-2013-nominations-list-revealed|publisher=MOBO|access-date=30 October 2013|archive-url=https://web.archive.org/web/20171201031147/http://www.mobo.com/news-blogs/mobo-awards-2013-nominations-list-revealed|archive-date=1 December 2017|url-status=dead}}</ref> |- |rowspan="1"|[[Nigeria Entertainment Awards]] |Best Rap Act of the Year |{{won}} |<ref>{{cite web|title=2013 Nigeria Entertainment Awards: Full List of Winners & Scoop|date=2 September 2013|url=http://www.bellanaija.com/2013/09/02/2013-nigeria-entertainment-awards-full-list-of-winners-scoop/|publisher=Bellanaija|access-date=30 October 2013}}</ref> |- |rowspan="1"|[[BET Awards 2013]] |Best International Act: Africa |{{won}} |<ref>{{cite news|title=BET Awards 2013: Complete list of winners|url=http://articles.latimes.com/2013/jun/30/entertainment/la-et-ms-bet-awards-2013-complete-list-of-winners-20130630|newspaper=LA Times|access-date=30 October 2013}}</ref> |- |rowspan="3"|[[City People Entertainment Awards]] |Best Hip-Hop Artiste of the Year |{{won}} |rowspan="1"|<ref>{{cite web|title=2013 City People Entertainment Awards: First Photos & Full List of Winners|url=http://www.bellanaija.com/2013/07/16/2013-city-people-entertainment-awards-first-photos-full-list-of-winners/|publisher=Bellanaija|access-date=19 December 2013|date=16 July 2013}}</ref> |- |Musician of the Year (Male) |{{nom}} |rowspan="2"|<ref>{{cite web|title=Ice Prince, Omotola Jalade-Ekeinde, Sarkodie, Nse Ikpe-Etim, Yvonne Okoro, Tonto Dikeh & BellaNaija Nominated for the 2013 City People Entertainment Awards – See the Full List|url=http://www.bellanaija.com/2013/06/19/ice-prince-omotola-jalade-ekeinde-sarkodie-nse-ikpe-etim-yvonne-okoro-tonto-dikeh-bellanaija-nominated-for-the-2013-city-people-entertainment-awards-see-the-full-list/|publisher=Bellanaija|access-date=19 December 2013|date=19 June 2013}}</ref> |- |Best Rap Artiste of the Year |{{nom}} |- |rowspan="10"|2012 |rowspan="2"|[[Channel O Music Video Awards]] |Most Gifted Hip-hop Video of the Year |"[[Superstar (Ice Prince song)|Superstar]]" |{{won}} |rowspan="1"|<ref>{{cite web|title=Full list of winners at the 2012 Channel O Music Video Awards|url=http://www.modernghana.com/movie/21062/3/full-list-of-winners-at-the-2012-channel-o-music-v.html|publisher=ModernGhana|access-date=30 October 2013}}</ref> |- |Most Gifted Reggae Video of the Year |"[[Everybody Loves Ice Prince#Juju|Juju]]" |{{nom}} |rowspan="1"|<ref>{{cite web|title=2012 Channel O Music Video Awards Nominees|url=http://isthisafrica.com/2012-channel-o-music-video-awards-nominees/|publisher=isthisAfrica?|access-date=30 October 2013|archive-url=https://web.archive.org/web/20131029184818/http://isthisafrica.com/2012-channel-o-music-video-awards-nominees/|archive-date=29 October 2013|url-status=dead}}</ref> |- |rowspan="2"|[[Nigeria Entertainment Awards]] |Best Album of the Year |''[[Everybody Loves Ice Prince]]'' |{{nom}} |rowspan="2"|<ref>{{cite web|title=2012 NIGERIAN ENTERTAINMENT AWARDS NOMINEES ANNOUNCED AT THE NOMINATION GALA EVENT IN LAGOS|url=http://www.360nobs.com/2012/06/2012-nigerian-entertainment-awards-nominees-announced-at-the-nomination-gala-event-in-lagos/|publisher=360nobs|access-date=30 October 2013|archive-date=29 October 2013|archive-url=https://web.archive.org/web/20131029232719/http://www.360nobs.com/2012/06/2012-nigerian-entertainment-awards-nominees-announced-at-the-nomination-gala-event-in-lagos/|url-status=dead}}</ref> |- |Best Rap Act of the Year |rowspan="2"|Himself |{{nom}} |- |rowspan="1"|[[BET Awards 2012|BET Awards]] |Best International Act: Africa |{{nom}} |rowspan="1"|<ref>{{cite web|title=BET Awards 2012 Nominations Announced|date=22 May 2012|url=http://www.hollywoodreporter.com/news/bet-awards-2012-nominations-kanye-west-327914|publisher=HollywoodReporter|access-date=30 October 2013}}</ref> |- |rowspan="4"|[[The Headies 2012]] |[[The Headies Award for Album of the Year|Album of the Year]] |rowspan="2"|''Everybody Loves Ice Prince'' |{{nom}} |rowspan="4"|<ref>{{cite web|title=THE HEADIES (HIP HOP WORLD AWARDS 2012) WINNERS |url=http://hiphopworldmagazine.com/2012/12/31/the-headies-hip-hop-world-awards-2012-winners-list/ |publisher=Hip Hop World Magazine |access-date=31 October 2013 |url-status=dead |archive-url=https://web.archive.org/web/20131029124148/http://hiphopworldmagazine.com/2012/12/31/the-headies-hip-hop-world-awards-2012-winners-list/ |archive-date=29 October 2013 }}</ref> |- |Best Rap Album |{{won}} |- |Artist of the Year |rowspan="3"|Himself |{{nom}} |- |[[The Headies Award for Hip Hop World Revelation of the Year|Hip Hop World Revelation of the Year]] |{{nom}} |- |[[Ghana Music Awards]] |African Artist of the Year |{{won}} |<ref>{{cite web | url=http://www.ghanacelebrities.com/2012/04/15/full-list-of-winners-of-2012-vodafone-ghana-music-awards/ | title=Full List of Winners of 2012 Vodafone Ghana Music Awards... | publisher=GhanaCelebrities.com | date=15 April 2012 | access-date=16 March 2014 | author=Febiri, Chris-Vincent A | archive-date=14 March 2014 | archive-url=https://web.archive.org/web/20140314041448/http://www.ghanacelebrities.com/2012/04/15/full-list-of-winners-of-2012-vodafone-ghana-music-awards/ | url-status=dead }}</ref> |- |rowspan="17"|2011 |rowspan="7"|[[The Headies 2011]] |Best Rap Single |rowspan="3"|"Oleku" <br /><span style="font-size:85%;">(featuring Brymo)</span> |{{won}} |rowspan="2"|<ref>{{cite web | url=http://www.pmnewsnigeria.com/2011/10/26/2011-the-headies-2face-darey-mi-others-win-multiple-awards/ | title=2011 The Headies: 2Face, Darey, MI, Others Win Multiple Awards | publisher=[[P.M. News]] | date=26 October 2011 | access-date=29 May 2014 | author=Arogundade, Funsho}}</ref> |- |Song of the Year |{{won}} |- |rowspan="2"|Best Collabo |{{nom}} |rowspan="5"|<ref>{{cite web | url=http://www.goldenicons.com/hip-hop-world-awards/ | title=The 2011 edition of the Hip-Hop World Awards – "The Headies" took place at the... | publisher=Golden Icons | access-date=29 May 2014}}</ref> |- |rowspan="2"|"Joor Oh (Remix)" <br /><span style="font-size:85%;">(Jahbless featuring Ice Prince, [[Durella (musician)|Durella]], [[Reminisce (musician)|Reminisce]], and [[eLDee]])</span> |{{nom}} |- |Best Street-Hop Artiste |{{nom}} |- |[[The Headies Award for Next Rated|Next Rated]] |rowspan="2"|Ice Prince for "Oleku" |{{nom}} |- |[[The Headies Award for Lyricist On The Roll|Lyricist on the Roll]] |{{nom}} |- |rowspan="3"|[[Channel O Music Video Awards]] |Most Gifted Newcomer Video |"[[Oleku (Ice Prince song)|Oleku]]" <br /><span style="font-size:85%;">(featuring [[Brymo]])</span> |{{won}} |rowspan="1"|<ref>{{cite web|title=The Channel O Music Video Awards 2011 – Winners & "Where was D'banj?"|date=14 November 2011|url=http://www.bellanaija.com/2011/11/14/the-channel-o-music-video-awards-2011-winners-where-was-dbanj/|publisher=Bellanaija|access-date=31 October 2013}}</ref> |- |Most Gifted Hip Hop Video |"Nobody Test Me" <br /><span style="font-size:85%;">([[Jesse Jagz]] featuring [[M.I Abaga|M.I]] and Ice Prince)</span> |{{nom}} |rowspan="2"|<ref>{{cite web|title=All the MVA nominees|url=http://channelo.dstv.com/2011/08/2011-channel-o-music-video-awards-full-list-of-nominees/|publisher=Channel O|access-date=31 October 2013|archive-url=https://web.archive.org/web/20131014171959/http://channelo.dstv.com/2011/08/2011-channel-o-music-video-awards-full-list-of-nominees/|archive-date=14 October 2013|url-status=dead}}</ref> |- |Most Gifted Video of the Year |"Molowo Noni" <br /><span style="font-size:85%;">(Samklef featuring [[Wizkid (musician)|Wizkid]], D'Prince, and Ice Prince)</span> |{{nom}} |- |Dynamix All Youth Awards |Best New Artiste |Himself |{{won}} |<ref>{{cite web|title=360Events: Some Great Pictures from the Dynamix All Youth Awards (18.12.2011)|url=http://www.360nobs.com/2011/12/360events-some-great-pictures-from-the-dynamix-all-youth-awards-18-12-2011/|publisher=360nobs|access-date=4 September 2013|archive-date=24 December 2013|archive-url=https://web.archive.org/web/20131224092041/http://www.360nobs.com/2011/12/360events-some-great-pictures-from-the-dynamix-all-youth-awards-18-12-2011/|url-status=dead}}</ref> |- |Nigeria Music Video Awards (NMVA) |Best Contemporary Afro Video |rowspan="2"|"Oleku" <br /><span style="font-size:85%;">(featuring Brymo)</span> |{{nom}} |rowspan="1"|<ref>{{cite web|title=Nigerian Music Video Awards [NMVA] 2011 Nominees... Darey & Jodie Top The List of Nominees|date=27 October 2011|url=http://www.jaguda.com/2011/10/26/nigerian-music-video-awards-nmva-2011-nominees-darey-jodie-top-the-list-of-nominees/|publisher=Jaguda|access-date=31 October 2013|archive-date=5 July 2013|archive-url=https://web.archive.org/web/20130705220021/http://www.jaguda.com/2011/10/26/nigerian-music-video-awards-nmva-2011-nominees-darey-jodie-top-the-list-of-nominees/|url-status=dead}}</ref> |- |rowspan="3"|[[Nigeria Entertainment Awards]] |Hottest Single of the Year |{{won}} |rowspan="1"|<ref>{{cite web|title=2011 Nigeria Entertainment Awards: "And the Winner Is..."|url=http://www.informationng.com/2011/09/2011-nigeria-entertainment-awards-%E2%80%9Cand-the-winner-is%E2%80%A6%E2%80%9D.html|publisher=Information Nigeria|access-date=31 October 2013}}</ref> |- |Best New Act of the Year |rowspan="2"|Himself |{{nom}} |rowspan="2"|<ref>{{cite web|title=And The Nominees Are... Nigerian Entertainment Awards (NEA) 2011 Nominees|date=26 May 2011|url=http://www.jaguda.com/2011/05/26/and-the-nominees-are-nigerian-entertainment-awards-nea-2011-nominees/|publisher=Jaguda|access-date=31 October 2013|archive-date=7 August 2014|archive-url=https://web.archive.org/web/20140807182248/http://www.jaguda.com/2011/05/26/and-the-nominees-are-nigerian-entertainment-awards-nea-2011-nominees/|url-status=dead}}</ref> |- |Best Rap Act of the Year |{{nom}} |- |[[City People Entertainment Awards]] |Song of the Year |"Oleku" <br /><span style="font-size:85%;">(featuring Brymo)</span> |{{won}} |rowspan="1"|<ref>{{cite web|title=Success in the city: The 2011 City People Entertainment Awards|date=10 August 2011|url=http://www.ynaija.com/success-in-the-city-the-2011-city-people-entertainment-awards/|publisher=YNaija|access-date=31 October 2013}}</ref> |- |Eko FM/ Radio Lagos Awards |Young Artiste of the Year |rowspan="2"|Himself |{{won}} |rowspan="1"| |- |rowspan="2"|2010 |rowspan="2"|Dynamix All Youth Awards |Promising Artiste of the Year |{{nom}} |rowspan="2"|<ref>{{cite web|title=The List of Nominees for Dynamix Youth Awards 2010|url=http://thenet.ng/2010/12/the-list-of-nominees-for-dynamix-youth-awards-2010/|publisher=The Net Nigeria|access-date=31 October 2013|archive-url=https://web.archive.org/web/20130911162032/http://thenet.ng/2010/12/the-list-of-nominees-for-dynamix-youth-awards-2010/|archive-date=11 September 2013|url-status=dead}}</ref> |- |Song of the Year |"Oleku" <br /><span style="font-size:85%;">(featuring Brymo)</span> |{{nom}} |- |rowspan="1"|2009 |Hennessy Artistry Club Tour |Hennessy Artistry |Himself |{{won}} |rowspan="1"|<ref>{{cite web|title=Ice Prince WINS! Hennessy Artistry 2009 closes with a big BANG & bubbles...|date=26 September 2009|url=http://www.bellanaija.com/2009/09/26/ice-prince-wins-hennessy-artistry-2009-closes-with-a-big-bang-bubbles/|publisher=Bellanaija|access-date=31 October 2013}}</ref> |} ==Wia dem see pruf== {{reflist}} [[Katigori:Tori Abaut Pipu Laif]] [[Katigori:Naija pipul]] ==External links== * Facebook|iceprincezamani|Ice Prince * [https://web.archive.org/web/20240117030452/https://music.aunomay.com/artist/8261/ice-prince Ice Prince] on [https://web.archive.org/web/20240116034954/https://music.aunomay.com/ Aunomay Music] * cite web | url=https://web.archive.org/web/20150402101254/http://www.mtvbase.com/news/ice-prince-talks-hip-hop/ | title=Ice Prince discusses hip-hop with Huffington Post. 0jf6k7p0gjnlj246r7trpcz19vqscbb Hausa langwej 0 1406 32842 21114 2025-06-24T05:41:10Z Protegmatic 1795 32842 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Hausa langwej''' na Chad langwej wey Hausa pipul for [[Chad]], an north pat of [[Naija]], [[Ghana|Gana]], [[Cameroon|Kamerun]] an [[Benin]] dey spik.Smol grup of pipul wey dey liv for south of Niger an smol grup for Sudan an Ivory Coast sef dey spik Hausa langwej tu. Hausa langwej dey amog di almost 300 langwej wey pipul dey spik in Norta Asia, Norta Afrika, East Afrika an pat of Sahara/Sahel.Di nomba of pipul wey bi sey na Hausa bi dia papa langwej rish 47 million an di nomba of pipul wey len how to spik di langwej rish 25 million pipul, an if we add all of dem togeda, it mins sey na abaut 72 million pipul fit spik Hausa. For Naija, di nem of di fim indostrie wey dey mek fim for Hausa langwej na ''"Kannnywood"''. ==katigori of langwej wey Hausa dey== Hausa na West Chad langwej, dat is, langwej wey pipul for Niger an Naija dey spik. ==Aria wey dey spik am pass== Pipul wey Hausa bi dia papa langwej dey Souta Niger an Norta Naija. For pesin wey dey Norta Naija, Kameroon, Gana wey wan kommuniket or du bizness wit diffren langwej go beta yuz Hausa langwej.Infat to du bizness in West Afrika, ( Benin, Gana, Kameroon, Togo, Chad an pat of Sudan) Hausa bi like bizness langwej. ==Difren wey of spikin di langwej== Hausa no too difren as pipul dey spike am, bot pipul wey dey stodi langwej don see sey di wey one aria dey spik am fit difren fom oda aria. ==Tradishional way of spikin Hausa== * Pipul wey dey spik Dauranci in Daura, Kananci in Kano, Bausanci in Bauchi, Gudduranci in Katagum Misau, Hadejanci iin Hadejiya an oda pat of Borno dey spik ''"Easta Hausa"''. * Pipul wey dey Spik Sakkwatanci in Sokoto, Kastinanci in Kastina, Arewanci in Gobir, Adar, Kebbi, Zanhwaranci in Zamfara an Kurhwayanci in Kurfey in Niger dey spik ''"Westa Hausa"''. For Kastina, na bot di Westa an Easta Hausa dem dey spik for dia. Na Hausa wey dem dey spik for Sokoto na im dey tek rait Hausa langwej, dat is di risin dem dey kol am klasikal Hausa. Di Hausa wey pipul dey spik for North na Arewaci (Arewa mins North).Di Hausa wey pipul dey spik for South na Zazzaganci in Zazzau. Di Standad Hausa wey pipul dey spik na e bi Daura (Duranchi) an Kano (Kananci) bikos na dis one BBC, [[Deutsche Welle]], Radio France Internationale an [[Voice of America]] dey yuz tok Niuz. Now adaz, Zazzaganci fom of Hausa na im dey wan dey yuz rait an spik Hausa langwej. [[Katigori:Langwej]] sj24vwthxjzuxbzqkjbgc7qccz0rtr4 Ashley Nwosu 0 1610 32838 28580 2025-06-23T21:01:03Z EdoDavid 2411 32838 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Ashley Chijioke Nwosu''' (years wie e dey active na from November 21 1957 go rish April 21 2011) Im na [[Naija]] aktor. Dem [[bon]] am 21 December 1954 for Abia stet Umuigu Oboro for Ikwuano for southeastern rigion of naija an e die Disemba 21 2011 for militari Hospital for yaba Lego's stet for do Western rigion of Naija. Nwosu skull for Umuigu sentral primari skull for lkwuano Abia stet wie e get im fest skul liavin sirtifikate. He kom go sekondari skul for lkwuano Abia stet wie e kolect im west African senior skul sirtifikate. He lata gain admishon to university of Nsukka for Enugu stet wie e graduate wit Bachelor's Degree for zoology. ==Som fim e akt insaid== *''A Man for Brenda'' *''Power of Love part 1 & 2 (2002) - as Mr. Gideon'' *Aristos (2003) - as Mike *Home Sickness (2004) - as Richard *''Baby Guards'' (2005) *Tears of Nancy (2005) - as Ben *Crying Angel (2005) - as Chike *''Hidden Secrets (2006)'' *''Keeping Close (2006) - as Odunze'' *''Young Masters'' (2006) *''Genevieve (2007)'' *''Stone Love (2007)'' *Blessing My Soul (2008) - as Mr. Echem *Distance Between (2008) - as Mr. Taylor *''Nigerian Girls (2009)'' *''Okoto the Messenger (2011) - as Mr. Chukwuma'' [[Katigori:Naija pipul]] q8hhcoi0ed7h5e6jwhxhgaj4w4autln 32839 32838 2025-06-23T21:03:36Z EdoDavid 2411 32839 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Ashley Chijioke Nwosu''' (years wie e dey active na from November 21 1957 go rish April 21 2011) Im na [[Naija]] aktor. Dem [[bon]] am 21 December 1954 for [[Abia State|Abia stet]] Umuigu Oboro for Ikwuano for southeastern rigion of Naija an e die December 21 2011 for militari Hospitu for yaba Lego's stet for di Western rigion of Naija. Nwosu skul for Umuigu sentral primari skull for lkwuano Abia stet wie e get im fest skul liavin sirtifikate. He kom go sekondari skul for lkwuano Abia stet wie e kolect im west African senior skul sirtifikate. He lata gain admishon to university of Nsukka for Enugu stet wie e graduate wit Bachelor's Degree for zoology. ==Som fim e akt insaid== *''A Man for Brenda'' *''Power of Love part 1 & 2 (2002) - as Mr. Gideon'' *Aristos (2003) - as Mike *Home Sickness (2004) - as Richard *''Baby Guards'' (2005) *Tears of Nancy (2005) - as Ben *Crying Angel (2005) - as Chike *''Hidden Secrets (2006)'' *''Keeping Close (2006) - as Odunze'' *''Young Masters'' (2006) *''Genevieve (2007)'' *''Stone Love (2007)'' *Blessing My Soul (2008) - as Mr. Echem *Distance Between (2008) - as Mr. Taylor *''Nigerian Girls (2009)'' *''Okoto the Messenger (2011) - as Mr. Chukwuma'' [[Katigori:Naija pipul]] go23xg3efapq988ab1hete6s006tbh7 José Mourinho 0 1655 32836 20400 2025-06-23T20:56:10Z EdoDavid 2411 32836 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''José Mário dos Santos Mourinho Félix''' [[GOIH]] (dem [[bon]] am for 26 January 1963) na profeshonal futbol manija an forma futbol playa wey kom fom Portugal.Na im bi di kosh of Fernabache klub wey de Turkey . Di British midia giv am one nem wey bi di ''Speshal one''. Mourinho na one of di futbol manija wey kolet kop an awod pass for di histri of futbol. Mourinho dey amog one of di futbol manija wey sabi pass in futbol histri. Wen Mourinho sí sey e fit no mek am as futbol playa, e kuku ma plan to bi futbol kosh.Mourinho fest bi interpreta for Sir Bobby Robson for Sporting CP and for Porto. Afta dat time, e kom bi assitans for Robson an Louis Van Gaal in Barcelona. Mourinho kom stat to dey kosh for smol time for Benfica, den e du kosh smol for Uniäo de Leiria too.In 2002, Mourinho bikom di kosh of Porto an Porto kari dia ligi Primeira Liga two time, UEFA Cup an di Champion League.Di last time wey Porto win Champion League bifor Mourinho na 1987.Bikos e du wel for Porto, Chelsea Klub wey dey England kom Chus am as dia kosh in 2004. Mourinho dat time like to dey mek mouth wel wel wen e stat to dey kosh, e tok dey e na ''"Speshal one"'' an na day wod dey tek no am til todey.Wen Mourinho stat to dey kosh Chelsea, e hep di klub win 2 Premier League, 1 FA Cup an 2 League Cup for di three sisin wey e tek kosh di Klub Buford e komot for di klub bikos of sey e an di ona get gbenge smol. For 2008, Mourinho go kosh Inter Milan wey dey Italy an e hep di klub win Seria A League two time an wetin dem dey kol Treble ( Champion League, Seria A an Copa Italia for one sisin). Di one an onli klub to du am for di histri of klub in Italy. Mourinho dey amog di five kosh in futbol histri wey don win Champion League wit two difren klub.In 2010, FIFA chuz am as di best kosh in di wold. Mourinho kom go Real Madrid for Spain wey e win La Liga in 2011/2012 wit a rekod point an dis mek am di namor kiba five kosh to win ligi in four difren kontri.Wen Mourinho dey Real Madrid e stil win Copa del Rey an Supercopa de España. Mourinho komot for Madrid in 2013 an join Chelsea again an for Chelsea e win anoda "Premier League" an "League Cup". Chelsea sack Mourinho in 2015 bikos of bad risot. Mourinho chuz to dey England an e stil kosh Manchester United an Tottenham Hotspur.Di time wey e yuz for di two klub no long bifor dey sack am. Wen Mourinho kosh Manchester United, e hep di klub win ''Europa League, League Cup an FA Community Shield'' an e hep Tottenham to di final of di League. Roma kom baya Mourinho as dia kosh an e hep Dem win di fest UEFA Europa Conference League.Na Mourinho bi di fest futbol Manija wey don win European Kompetishion wit four difren klub.E stil bi di nomba three manija to win all three major European Klub kompetishion an Mourinho bi di onli manija to win UEFA treble (Champion League, UEFA Cup/Europa League an Europa Conference League. Na Mourinho dey nem di ''"Portuguese Coach of the Century''" by di PFF ( Portuguese Football Federation) in 2015 an e na di fest kosh to spend ova 1 billion pound on transfa. Bikos Mourinho sabi futbol mata wel wel, e sabi du shakara wel wel an bikos e like to win marsh even if e game no too swit, pipul dey kompiam wit Argentina kosh Helenio Herrera 0t2p77bnruwdkvdnal7hlix83h1dh2g 32837 32836 2025-06-23T20:57:33Z EdoDavid 2411 32837 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''José Mário dos Santos Mourinho Félix''' [[GOIH]] (dem [[bon]] am for 26 January 1963) na profeshonal futbol manija an forma futbol playa wey kom fom Portugal.Na im bi di kosh of Fernabache klub wey de Turkey . Di British midia giv am one nem wey bi di ''Speshal one''. Mourinho na one of di futbol manija wey kolet kop an awod pass for di histri of futbol. Mourinho dey amog one of di futbol manija wey sabi pass in futbol histri. Wen Mourinho sí sey e fit no mek am as futbol playa, e kuku ma plan to bi futbol kosh.Mourinho fest bi interpreta for Sir Bobby Robson for Sporting CP and for Porto. Afta dat time, e kom bi assitans for Robson an Louis Van Gaal in Barcelona. Mourinho kom stat to dey kosh for smol time for Benfica, den e du kosh smol for Uniäo de Leiria too.In 2002, Mourinho bikom di kosh of Porto an Porto kari dia ligi Primeira Liga two time, UEFA Cup an di Champion League.Di last time wey Porto win Champion League bifor Mourinho na 1987.Bikos e du wel for Porto, Chelsea Klub wey dey England kom Chus am as dia kosh in 2004. Mourinho dat time like to dey mek mouth wel wel wen e stat to dey kosh, e tok dey e na ''"Speshal one"'' an na day wod dey tek no am til todey.Wen Mourinho stat to dey kosh Chelsea, e hep di klub win 2 Premier League, 1 FA Cup an 2 League Cup for di three sisin wey e tek kosh di Klub Buford e komot for di klub bikos of sey e an di ona get gbenge smol. For 2008, Mourinho go kosh Inter Milan wey dey Italy an e hep di klub win Seria A League two time an wetin dem dey kol Treble ( Champion League, Seria A an Copa Italia for one sisin). Di one an onli klub to du am for di histri of klub in Italy. Mourinho dey amog di five kosh in futbol histri wey don win Champion League wit two difren klub.In 2010, FIFA chuz am as di best kosh in di wold. Mourinho kom go Real Madrid for Spain wey e win La Liga in 2011/2012 wit a rekod point an dis mek am di namor kiba five kosh to win ligi in four difren kontri.Wen Mourinho dey Real Madrid e stil win Copa del Rey an Supercopa de España. Mourinho komot for Madrid in 2013 an join Chelsea again an for Chelsea e win anoda "Premier League" an "League Cup". Chelsea sack Mourinho in 2015 bikos of bad risot. Mourinho chuz to dey England an e stil kosh Manchester United an Tottenham Hotspur.Di time wey e yuz for di two klub no long bifor dey sack am. Wen Mourinho kosh Manchester United, e hep di klub win ''Europa League, League Cup an FA Community Shield'' an e helep Tottenham to di final of di Ligi kop. Roma kom baya Mourinho as dia kosh an e hep Dem win di fest UEFA Europa Conference League.Na Mourinho bi di fest futbol Manija wey don win European Kompetishion wit four difren klub.E stil bi di nomba three manija to win all three major European Klub kompetishion an Mourinho bi di onli manija to win UEFA treble (Champion League, UEFA Cup/Europa League an Europa Conference League. Na Mourinho dey nem di ''"Portuguese Coach of the Century''" by di PFF ( Portuguese Football Federation) in 2015 an e na di fest kosh to spend ova 1 billion pound on transfa. Bikos Mourinho sabi futbol mata wel wel, e sabi du shakara wel wel an bikos e like to win marsh even if e game no too swit, pipul dey kompiam wit Argentina kosh Helenio Herrera 9w87u9wcx06pgtx22hip4yk4q1mygti