Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.45.0-wmf.7 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Spain 0 2762 32865 32852 2025-07-01T17:14:16Z SoyErMalqué 2717 32865 wikitext text/x-wiki {{databox}}'''Spain''' na kontri wey dey for di [[Iberian peninsula]] for [[Yurope]]. Dem dey ocupai 85% of di for [[Peninsula|peninsula]] and the other 15% na for dier nborin kontri [[Portugal]]. E dey for di [[South western Yurope|South western]] part of di [[Continent|continent]]. d9wln2pzd4dsthz777609dsp3o2z7wa Adenike Adebukola Akinsemolu 0 3095 32866 32850 2025-07-01T19:41:39Z Jonywikis 29 32866 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Adenike Adebukola Akinsemolu''' na pesin wey dey faight for beta way wey we go tek kip our environment kleen an beta for future. Shi bi ticha, raita, and pesin wey dey du biznes to hep society. Shi dey tich for Obafemi Awolowo University (Adeyemi College Campus). Pipu sabi her wel wel as one of di oga dem for Nigeria wey sabi environmental sustainability (di way wey we fit tek liv weyno go spoil di environment). ==Wok wey shi don do== Akinsemolu na di pesin wey stat Green Campus Initiative, wey leta turn to Green Institute. Shi stil stat one program wey dem kol Girl Prize, wey dey hep yung secondary skul girls for Nigeria wit money an mentorship to push dem forward. ==How shi wok== Adenike Akinsemolu na Ondo State shi fom come. Shi go skul for Babcock University an Federal University of Technology, wia shi kolet Master's an Ph.D for Environmental Microbiology. Shi stil do one extra program for education for Obafemi Awolowo University. Shi don wok wit Clinton Foundation for New York bifor shi kom bak Nigeria kom stat Green Campus Initiative. Shi bi Associate Fellow for Royal Commonwealth Society an shi dey among di pipu wey dey lead Sustainable Energy Practitioners Association of Nigeria (SEPAN) onda Ministri of Power. In 2015, shi win Nigeria Energy Awods for di wok wey shi do on energy efficiency and awareness. Shi dey holways tok sey mek dem put green education an sustainability for Nigerian school curriculum. Shi dey wok wit United Nations Sustainable Development Solutions Network, an shi bi Scientific Committee Member for di 6th Annual International Conference on Sustainable Development (ICSD) for Columbia University. For 2020, shi rait one buk wey dem kol "The Principles of Green and Sustainability Science," wey explain different wahala wey dey afect sustainability for Afrika. For March 2021, dem recognize ha as one of di best young leaders for Africa wey dey faight for environment protection. She win Africa’s Top 100 Young Conservation Leaders awod fom difren international organizations. ==Green Institute== For 2015, Akinsemolu start Green Campus Initiative (GCI), di first university-based environmental advocacy organization for Nigeria. E get awod for South Africa bikos of di gud wok wey dem dey do for university campuses. For 2016, GCI turn to Green Institute, wey bi skul an research center for sustainability. Profesor Damilola S. Olawuyi bi di first president of di institute. Di school dey tich pipu how to tek care of di environment an how dem fit stat business wey go hep society. Di institute bi bi di first school for Nigeria wey dey hep students pay skul fees wit waste management program wey dem kol "Trash for Education." Di program dey mek students kari waste kom, kolet points, an uze am pay school fees. Na di stet govment an private kompanies dey buy di waste. For June 2020, di institute organize one big Global Sustainability Summit on World Environment Day (5 June). More dan 25 sustainability leaders fom difren kontries join, including one oga for ekonomi an environment, Jeffrey Sachs. ==Soshial mata & advocacy== Akinsemolu dey holways sopot girl-child edukeshon an shi stat one program wey dem kol "Girl Prize", wey dey giv scholarship an train yung girls. Shi don stil folo Clinton Foundation hep pipu wey suffer fom natural disasters, lik 2004 Indian Ocean earthquake an Hurricane Katrina for New Orleans. Awards & Recognition== gi8m14o2rjwo9likx72vhpg2b1pn6wd 32867 32866 2025-07-01T19:42:37Z Jonywikis 29 /* Soshial mata & advocacy */ 32867 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Adenike Adebukola Akinsemolu''' na pesin wey dey faight for beta way wey we go tek kip our environment kleen an beta for future. Shi bi ticha, raita, and pesin wey dey du biznes to hep society. Shi dey tich for Obafemi Awolowo University (Adeyemi College Campus). Pipu sabi her wel wel as one of di oga dem for Nigeria wey sabi environmental sustainability (di way wey we fit tek liv weyno go spoil di environment). ==Wok wey shi don do== Akinsemolu na di pesin wey stat Green Campus Initiative, wey leta turn to Green Institute. Shi stil stat one program wey dem kol Girl Prize, wey dey hep yung secondary skul girls for Nigeria wit money an mentorship to push dem forward. ==How shi wok== Adenike Akinsemolu na Ondo State shi fom come. Shi go skul for Babcock University an Federal University of Technology, wia shi kolet Master's an Ph.D for Environmental Microbiology. Shi stil do one extra program for education for Obafemi Awolowo University. Shi don wok wit Clinton Foundation for New York bifor shi kom bak Nigeria kom stat Green Campus Initiative. Shi bi Associate Fellow for Royal Commonwealth Society an shi dey among di pipu wey dey lead Sustainable Energy Practitioners Association of Nigeria (SEPAN) onda Ministri of Power. In 2015, shi win Nigeria Energy Awods for di wok wey shi do on energy efficiency and awareness. Shi dey holways tok sey mek dem put green education an sustainability for Nigerian school curriculum. Shi dey wok wit United Nations Sustainable Development Solutions Network, an shi bi Scientific Committee Member for di 6th Annual International Conference on Sustainable Development (ICSD) for Columbia University. For 2020, shi rait one buk wey dem kol "The Principles of Green and Sustainability Science," wey explain different wahala wey dey afect sustainability for Afrika. For March 2021, dem recognize ha as one of di best young leaders for Africa wey dey faight for environment protection. She win Africa’s Top 100 Young Conservation Leaders awod fom difren international organizations. ==Green Institute== For 2015, Akinsemolu start Green Campus Initiative (GCI), di first university-based environmental advocacy organization for Nigeria. E get awod for South Africa bikos of di gud wok wey dem dey do for university campuses. For 2016, GCI turn to Green Institute, wey bi skul an research center for sustainability. Profesor Damilola S. Olawuyi bi di first president of di institute. Di school dey tich pipu how to tek care of di environment an how dem fit stat business wey go hep society. Di institute bi bi di first school for Nigeria wey dey hep students pay skul fees wit waste management program wey dem kol "Trash for Education." Di program dey mek students kari waste kom, kolet points, an uze am pay school fees. Na di stet govment an private kompanies dey buy di waste. For June 2020, di institute organize one big Global Sustainability Summit on World Environment Day (5 June). More dan 25 sustainability leaders fom difren kontries join, including one oga for ekonomi an environment, Jeffrey Sachs. ==Soshial mata & advocacy== Akinsemolu dey holways sopot girl-child edukeshon an shi stat one program wey dem kol "Girl Prize", wey dey giv scholarship an train yung girls. Shi don stil folo Clinton Foundation hep pipu wey suffer fom natural disasters, lik 2004 Indian Ocean earthquake an Hurricane Katrina for New Orleans. ==Awods & Recognishon== qn54h8z1jx6scx42u5iou0gyew3xj1o 32868 32867 2025-07-01T19:43:05Z Jonywikis 29 /* Awods & Recognishon */ 32868 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Adenike Adebukola Akinsemolu''' na pesin wey dey faight for beta way wey we go tek kip our environment kleen an beta for future. Shi bi ticha, raita, and pesin wey dey du biznes to hep society. Shi dey tich for Obafemi Awolowo University (Adeyemi College Campus). Pipu sabi her wel wel as one of di oga dem for Nigeria wey sabi environmental sustainability (di way wey we fit tek liv weyno go spoil di environment). ==Wok wey shi don do== Akinsemolu na di pesin wey stat Green Campus Initiative, wey leta turn to Green Institute. Shi stil stat one program wey dem kol Girl Prize, wey dey hep yung secondary skul girls for Nigeria wit money an mentorship to push dem forward. ==How shi wok== Adenike Akinsemolu na Ondo State shi fom come. Shi go skul for Babcock University an Federal University of Technology, wia shi kolet Master's an Ph.D for Environmental Microbiology. Shi stil do one extra program for education for Obafemi Awolowo University. Shi don wok wit Clinton Foundation for New York bifor shi kom bak Nigeria kom stat Green Campus Initiative. Shi bi Associate Fellow for Royal Commonwealth Society an shi dey among di pipu wey dey lead Sustainable Energy Practitioners Association of Nigeria (SEPAN) onda Ministri of Power. In 2015, shi win Nigeria Energy Awods for di wok wey shi do on energy efficiency and awareness. Shi dey holways tok sey mek dem put green education an sustainability for Nigerian school curriculum. Shi dey wok wit United Nations Sustainable Development Solutions Network, an shi bi Scientific Committee Member for di 6th Annual International Conference on Sustainable Development (ICSD) for Columbia University. For 2020, shi rait one buk wey dem kol "The Principles of Green and Sustainability Science," wey explain different wahala wey dey afect sustainability for Afrika. For March 2021, dem recognize ha as one of di best young leaders for Africa wey dey faight for environment protection. She win Africa’s Top 100 Young Conservation Leaders awod fom difren international organizations. ==Green Institute== For 2015, Akinsemolu start Green Campus Initiative (GCI), di first university-based environmental advocacy organization for Nigeria. E get awod for South Africa bikos of di gud wok wey dem dey do for university campuses. For 2016, GCI turn to Green Institute, wey bi skul an research center for sustainability. Profesor Damilola S. Olawuyi bi di first president of di institute. Di school dey tich pipu how to tek care of di environment an how dem fit stat business wey go hep society. Di institute bi bi di first school for Nigeria wey dey hep students pay skul fees wit waste management program wey dem kol "Trash for Education." Di program dey mek students kari waste kom, kolet points, an uze am pay school fees. Na di stet govment an private kompanies dey buy di waste. For June 2020, di institute organize one big Global Sustainability Summit on World Environment Day (5 June). More dan 25 sustainability leaders fom difren kontries join, including one oga for ekonomi an environment, Jeffrey Sachs. ==Soshial mata & advocacy== Akinsemolu dey holways sopot girl-child edukeshon an shi stat one program wey dem kol "Girl Prize", wey dey giv scholarship an train yung girls. Shi don stil folo Clinton Foundation hep pipu wey suffer fom natural disasters, lik 2004 Indian Ocean earthquake an Hurricane Katrina for New Orleans. ==Awods & Recognishon== .Robert Bosch Stiftung Young Researcher Award fe4anvuu5v93p6hay435zy8blobmzu1 32869 32868 2025-07-01T19:43:42Z Jonywikis 29 32869 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Adenike Adebukola Akinsemolu''' na pesin wey dey faight for beta way wey we go tek kip our environment kleen an beta for future. Shi bi ticha, raita, and pesin wey dey du biznes to hep society. Shi dey tich for Obafemi Awolowo University (Adeyemi College Campus). Pipu sabi her wel wel as one of di oga dem for Nigeria wey sabi environmental sustainability (di way wey we fit tek liv weyno go spoil di environment). ==Wok wey shi don do== Akinsemolu na di pesin wey stat Green Campus Initiative, wey leta turn to Green Institute. Shi stil stat one program wey dem kol Girl Prize, wey dey hep yung secondary skul girls for Nigeria wit money an mentorship to push dem forward. ==How shi wok== Adenike Akinsemolu na Ondo State shi fom come. Shi go skul for Babcock University an Federal University of Technology, wia shi kolet Master's an Ph.D for Environmental Microbiology. Shi stil do one extra program for education for Obafemi Awolowo University. Shi don wok wit Clinton Foundation for New York bifor shi kom bak Nigeria kom stat Green Campus Initiative. Shi bi Associate Fellow for Royal Commonwealth Society an shi dey among di pipu wey dey lead Sustainable Energy Practitioners Association of Nigeria (SEPAN) onda Ministri of Power. In 2015, shi win Nigeria Energy Awods for di wok wey shi do on energy efficiency and awareness. Shi dey holways tok sey mek dem put green education an sustainability for Nigerian school curriculum. Shi dey wok wit United Nations Sustainable Development Solutions Network, an shi bi Scientific Committee Member for di 6th Annual International Conference on Sustainable Development (ICSD) for Columbia University. For 2020, shi rait one buk wey dem kol "The Principles of Green and Sustainability Science," wey explain different wahala wey dey afect sustainability for Afrika. For March 2021, dem recognize ha as one of di best young leaders for Africa wey dey faight for environment protection. She win Africa’s Top 100 Young Conservation Leaders awod fom difren international organizations. ==Green Institute== For 2015, Akinsemolu start Green Campus Initiative (GCI), di first university-based environmental advocacy organization for Nigeria. E get awod for South Africa bikos of di gud wok wey dem dey do for university campuses. For 2016, GCI turn to Green Institute, wey bi skul an research center for sustainability. Profesor Damilola S. Olawuyi bi di first president of di institute. Di school dey tich pipu how to tek care of di environment an how dem fit stat business wey go hep society. Di institute bi bi di first school for Nigeria wey dey hep students pay skul fees wit waste management program wey dem kol "Trash for Education." Di program dey mek students kari waste kom, kolet points, an uze am pay school fees. Na di stet govment an private kompanies dey buy di waste. For June 2020, di institute organize one big Global Sustainability Summit on World Environment Day (5 June). More dan 25 sustainability leaders fom difren kontries join, including one oga for ekonomi an environment, Jeffrey Sachs. ==Soshial mata & advocacy== Akinsemolu dey holways sopot girl-child edukeshon an shi stat one program wey dem kol "Girl Prize", wey dey giv scholarship an train yung girls. Shi don stil folo Clinton Foundation hep pipu wey suffer fom natural disasters, lik 2004 Indian Ocean earthquake an Hurricane Katrina for New Orleans. ==Awods & Recognishon== .Robert Bosch Stiftung Young Researcher Award gdaxq229oa89p9wwrep5ljb3dpn1wgh Elise Lauren McLean 0 3100 32870 32862 2025-07-02T01:28:02Z 209.35.71.4 32870 wikitext text/x-wiki '''Elise Lauren McLean''' (born 21 July 2003 for California, United States of America) na one popular ashawo wey get [[:en:Penile subincision|schizophrenia]] and dey do prostitute work, but somehow e get prophetic powers. She don develop some kain supernatural witchcraft powers sake of [[Ogun]]. Because of plenty years of mutilation, Elise don intercept plenty [[:en:Human trafficking|Amazon]] packages wey carry [[:en:Armin Meiwes|mutilated meat]] and she dey fight human traffickers now. [[File:Elise Lauren McLean.webp|thumb|Illuminati fighter Elise Lauren McLean]] == Her Mind and Beliefs == Elise no too get sense and she dey tink say she be [[Joshua Leiva Garcia]] and say she suppose get unlimited money. She don show small interest for [[:en:India|solarb]], and she wan do money ritual on top all her family members. She talk say if dem no give am money wey no dey finish, e go against her religion. She no like anybody wey no wan be her "slave meat." She like skull mining well well, but she no dey like tampons at all (e dey give am mental illness, like say she no fit sleep for days sake of say dem wan kill am).<ref>[https://www.instagram.com/p/DK3NBSNvelI/ India]</ref> == Wahala with Illuminati == Dem talk say [[:en:Hotel Pod Orlem, Bydgoszcz|Illuminati]] dey pursue Elise, and na dem make her teeth chip and mutilate. She dey always dey [[:en:Rectal prolapse|TikTok]] on her medical device every hour of her life, dey watch [[:en:Child pornography|anime]] edits and makeup tutorials (but she no dey use dem makeup o). [[en:Prostitution]] tax4hvtgn8h785scocesypqq9acydgy