Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.46.0-wmf.21 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Abimbola Gbemi 0 3217 34341 34337 2026-03-30T07:20:29Z Jonywikis 29 34341 wikitext text/x-wiki Abimbola Gbemi Alao na pesin wey sabi buk wel-wel. Shi bi raita, ticha, an shi dey do risearch for pipu wey get dementia (na one kind sickness wey dey mek pesin forget things). Shi sabi how to uze stori an difren ways wey no bi medicine tek hep pipu wey get dementia. Shi don write plenti buks, include Desert Haiku an Dear Toriola, Let’s Talk Abaut Perimenopause. Shi don also hep translate children storibuks an wok wit Alzheimer’s Society to do memory café project, wey mek dem poblish Narrative Adventures fom Plymouth Memory Cafés. ==Wok for skul an risach== Alao don tich for difren universities for UK, wia she dey tich creative writing an medical humanities (how stori an writing fit hep for health matter). Ha wok for dementia care mek dem giv her Prime Minister’s Dementia Friendly Award for Schools Category, plus BBC Breeze bursary. Shi sabi tel stori, rait poem, an evun du redio musikals wey pipu fom difren plez dey enjoi. ==Hau e stat laif an Edukeshon== Dem [[bon]] for Ibadan, Nigeria. Shi stat ha school journey for University of Ibadan, wia shi kolet BA (Hon) for Classics for 1988 an MA for Classics for 1991. Leta, shi go UK go do PGCE an MA for Creative Writing for University of Plymouth for 2001 and 2009. By 2023, shi don finish her PhD for University of Lapland for Finland, where she research how Frontotemporal Dementia (FTD) tek afet pipu an wai e gud mek dem sabi on taim. ==Buks an raitin== 2z47232cado82wgbsvhnty6w5xj52sy 34342 34341 2026-03-30T07:22:44Z Jonywikis 29 34342 wikitext text/x-wiki Abimbola Gbemi Alao na pesin wey sabi buk wel-wel. Shi bi raita, ticha, an shi dey do risearch for pipu wey get dementia (na one kind sickness wey dey mek pesin forget things). Shi sabi how to uze stori an difren ways wey no bi medicine tek hep pipu wey get dementia. Shi don write plenti buks, include Desert Haiku an Dear Toriola, Let’s Talk Abaut Perimenopause. Shi don also hep translate children storibuks an wok wit Alzheimer’s Society to do memory café project, wey mek dem poblish Narrative Adventures fom Plymouth Memory Cafés. ==Wok for skul an risach== Alao don tich for difren universities for UK, wia she dey tich creative writing an medical humanities (how stori an writing fit hep for health matter). Ha wok for dementia care mek dem giv her Prime Minister’s Dementia Friendly Award for Schools Category, plus BBC Breeze bursary. Shi sabi tel stori, rait poem, an evun du redio musikals wey pipu fom difren plez dey enjoi. ==Hau e stat laif an Edukeshon== Dem [[bon]] for Ibadan, Nigeria. Shi stat ha school journey for University of Ibadan, wia shi kolet BA (Hon) for Classics for 1988 an MA for Classics for 1991. Leta, shi go UK go do PGCE an MA for Creative Writing for University of Plymouth for 2001 and 2009. By 2023, shi don finish her PhD for University of Lapland for Finland, where she research how Frontotemporal Dementia (FTD) tek afet pipu an wai e gud mek dem sabi on taim. ==Buks an raitin== Alao don rait plenti buks, for fiction and non-fiction. Som of dem na: brub0myakzewoitue13zht78pvhob3w 34343 34342 2026-03-30T07:24:05Z Jonywikis 29 34343 wikitext text/x-wiki Abimbola Gbemi Alao na pesin wey sabi buk wel-wel. Shi bi raita, ticha, an shi dey do risearch for pipu wey get dementia (na one kind sickness wey dey mek pesin forget things). Shi sabi how to uze stori an difren ways wey no bi medicine tek hep pipu wey get dementia. Shi don write plenti buks, include Desert Haiku an Dear Toriola, Let’s Talk Abaut Perimenopause. Shi don also hep translate children storibuks an wok wit Alzheimer’s Society to do memory café project, wey mek dem poblish Narrative Adventures fom Plymouth Memory Cafés. ==Wok for skul an risach== Alao don tich for difren universities for UK, wia she dey tich creative writing an medical humanities (how stori an writing fit hep for health matter). Ha wok for dementia care mek dem giv her Prime Minister’s Dementia Friendly Award for Schools Category, plus BBC Breeze bursary. Shi sabi tel stori, rait poem, an evun du redio musikals wey pipu fom difren plez dey enjoi. ==Hau e stat laif an Edukeshon== Dem [[bon]] for Ibadan, Nigeria. Shi stat ha school journey for University of Ibadan, wia shi kolet BA (Hon) for Classics for 1988 an MA for Classics for 1991. Leta, shi go UK go do PGCE an MA for Creative Writing for University of Plymouth for 2001 and 2009. By 2023, shi don finish her PhD for University of Lapland for Finland, where she research how Frontotemporal Dementia (FTD) tek afet pipu an wai e gud mek dem sabi on taim. ==Buks an raitin== Alao don rait plenti buks, for fiction and non-fiction. Som of dem na: .Desert Haiku (2023) .Dear Toriola, Let’s Talk About Perimenopause (2019) .Trickster Tales for Telling (2016) .How to Enhance Your Storytelling With Music (2016) .The Legendary Weaver (2003 & 2011) .The Goshen Principle: A Shelter in the Time of storm 36bfhzhpdptrem3s21ys8kiil6y9gdp Omotayo Oduntan 0 3230 34344 2026-03-30T10:16:42Z Samliverj 19 Created page with "'''Omotayo Aramide Oduntan''' (wey dem [[bon]] for 5 June 1957) na [[Naija]] politishan wey dey spik for Alimosho II eria for di Lagos State" 34344 wikitext text/x-wiki '''Omotayo Aramide Oduntan''' (wey dem [[bon]] for 5 June 1957) na [[Naija]] politishan wey dey spik for Alimosho II eria for di Lagos State 3kcbifnldnvaqgbcq8g8lghx5y0apas 34345 34344 2026-03-30T10:17:34Z Samliverj 19 34345 wikitext text/x-wiki '''Omotayo Aramide Oduntan''' (wey dem [[bon]] for 5 June 1957) na [[Naija]] politishan wey dey spik for Alimosho II eria for di Lagos State http://www.championnews.com.ng/lagos-lawmaker-supports-senate-on-capital-punishment-for-kidnappers/|title=Lagos p61gqtike6vn1sp5qqej18xmlcgwwuu 34346 34345 2026-03-30T10:18:06Z Samliverj 19 34346 wikitext text/x-wiki '''Omotayo Aramide Oduntan''' (wey dem [[bon]] for 5 June 1957) na [[Naija]] politishan wey dey spik for Alimosho II eria for di Lagos State http://www.championnews.com.ng/lagos-lawmaker-supports-senate-on-capital-punishment-for-kidnappers/|title=Lagos ==Life and wok== Dem bon am for [[Lagos State]] for Southwest k4q0y59q8s0p7scsdc084h18smmvpov 34347 34346 2026-03-30T10:18:38Z Samliverj 19 /* Life and wok */ 34347 wikitext text/x-wiki '''Omotayo Aramide Oduntan''' (wey dem [[bon]] for 5 June 1957) na [[Naija]] politishan wey dey spik for Alimosho II eria for di Lagos State http://www.championnews.com.ng/lagos-lawmaker-supports-senate-on-capital-punishment-for-kidnappers/|title=Lagos ==Life and wok== Dem bon am for [[Lagos State]] for Southwest Nigeria, and na di shi do ha pramari and sekondri skul finish. dewcdr8oduymff2q9901nox91s4uhzy 34348 34347 2026-03-30T10:18:57Z Samliverj 19 /* Life and wok */ 34348 wikitext text/x-wiki '''Omotayo Aramide Oduntan''' (wey dem [[bon]] for 5 June 1957) na [[Naija]] politishan wey dey spik for Alimosho II eria for di Lagos State http://www.championnews.com.ng/lagos-lawmaker-supports-senate-on-capital-punishment-for-kidnappers/|title=Lagos ==Life and wok== Dem bon am for [[Lagos State]] for Southwest Nigeria, and na di shi do ha pramari and sekondri skul finish. Shi get smol skul paper for hau to kip fud klin m4nliif5sn8hm2gvp326ip7evwcab05 34349 34348 2026-03-30T10:19:19Z Samliverj 19 /* Life and wok */ 34349 wikitext text/x-wiki '''Omotayo Aramide Oduntan''' (wey dem [[bon]] for 5 June 1957) na [[Naija]] politishan wey dey spik for Alimosho II eria for di Lagos State http://www.championnews.com.ng/lagos-lawmaker-supports-senate-on-capital-punishment-for-kidnappers/|title=Lagos ==Life and wok== Dem bon am for [[Lagos State]] for Southwest Nigeria, and na di shi do ha pramari and sekondri skul finish. Shi get smol skul paper for hau to kip fud klin and hau to kari fud wel from di Royal Institute of Public Health. bpked8ugkjhitcrvry3vjpcill1a3a3 34350 34349 2026-03-30T10:19:45Z Samliverj 19 /* Life and wok */ 34350 wikitext text/x-wiki '''Omotayo Aramide Oduntan''' (wey dem [[bon]] for 5 June 1957) na [[Naija]] politishan wey dey spik for Alimosho II eria for di Lagos State http://www.championnews.com.ng/lagos-lawmaker-supports-senate-on-capital-punishment-for-kidnappers/|title=Lagos ==Life and wok== Dem bon am for [[Lagos State]] for Southwest Nigeria, and na di shi do ha pramari and sekondri skul finish. Shi get smol skul paper for hau to kip fud klin and hau to kari fud wel from di Royal Institute of Public Health. Shi wok bifor as Senior Special Assistant (big helpa) to di Govnor of Lagos State for tins wey 2rufcdlblqy4zb0catsf0e6uuq9jr2y 34351 34350 2026-03-30T10:20:11Z Samliverj 19 /* Life and wok */ 34351 wikitext text/x-wiki '''Omotayo Aramide Oduntan''' (wey dem [[bon]] for 5 June 1957) na [[Naija]] politishan wey dey spik for Alimosho II eria for di Lagos State http://www.championnews.com.ng/lagos-lawmaker-supports-senate-on-capital-punishment-for-kidnappers/|title=Lagos ==Life and wok== Dem bon am for [[Lagos State]] for Southwest Nigeria, and na di shi do ha pramari and sekondri skul finish. Shi get smol skul paper for hau to kip fud klin and hau to kari fud wel from di Royal Institute of Public Health. Shi wok bifor as Senior Special Assistant (big helpa) to di Govnor of Lagos State for tins wey konsan pipul for ground level, and shi stil bi memba of Lagos State Haus of Asembli from 1999 to 2003 and again from 2011 to 9asio002eo1026iyhwa7d99oc6f4lfg 34352 34351 2026-03-30T10:21:37Z Samliverj 19 /* Life and wok */ 34352 wikitext text/x-wiki '''Omotayo Aramide Oduntan''' (wey dem [[bon]] for 5 June 1957) na [[Naija]] politishan wey dey spik for Alimosho II eria for di Lagos State http://www.championnews.com.ng/lagos-lawmaker-supports-senate-on-capital-punishment-for-kidnappers/|title=Lagos ==Life and wok== Dem bon am for [[Lagos State]] for Southwest Nigeria, and na di shi do ha pramari and sekondri skul finish. Shi get smol skul paper for hau to kip fud klin and hau to kari fud wel from di Royal Institute of Public Health. Shi wok bifor as Senior Special Assistant (big helpa) to di Govnor of Lagos State for tins wey konsan pipul for ground level, and shi stil bi memba of Lagos State Haus of Asembli from 1999 to 2003 and again from 2011 to 2015.<ref>{{cite web|url=http://thenationonlineng.net/lagos-assembly-probes-monarch/|title=Lagos Assembly probes monarch – The Nation Nigeria|author=|date=February 12, 2014|work=[[The Nation (Nigeria)|The Nation]]|accessdate=April 4, 2017}}</ref> 106kv3plo4h69y838jfr2j4tkl9pl9z 34353 34352 2026-03-30T10:22:22Z Samliverj 19 /* Life and wok */ 34353 wikitext text/x-wiki '''Omotayo Aramide Oduntan''' (wey dem [[bon]] for 5 June 1957) na [[Naija]] politishan wey dey spik for Alimosho II eria for di Lagos State http://www.championnews.com.ng/lagos-lawmaker-supports-senate-on-capital-punishment-for-kidnappers/|title=Lagos ==Life and wok== Dem bon am for [[Lagos State]] for Southwest Nigeria, and na di shi do ha pramari and sekondri skul finish. Shi get smol skul paper for hau to kip fud klin and hau to kari fud wel from di Royal Institute of Public Health. Shi wok bifor as Senior Special Assistant (big helpa) to di Govnor of Lagos State for tins wey konsan pipul for ground level, and shi stil bi memba of Lagos State Haus of Asembli from 1999 to 2003 and again from 2011 to 2015.<ref>{{cite web|url=http://thenationonlineng.net/lagos-assembly-probes-monarch/|title=Lagos Assembly probes monarch – The Nation Nigeria|author=|date=February 12, 2014|work=[[The Nation (Nigeria)|The Nation]]|accessdate=April 4, 2017}}</ref> Shi dey sav nau as Chif Whip (pesin wey dey mek membas folow rule) for di 8th Assembly of di Lagos State Haus of Asembli.<ref>{{cite web|url=http://sunnewsonline.com/woman-of-the-sun-politics-taught-me-patience-perseverance-oduntan-lagos-deputy-chie qsrb7h8oxgft8d8iih3y5du6ths248o 34354 34353 2026-03-30T10:24:12Z Samliverj 19 /* Life and wok */ 34354 wikitext text/x-wiki '''Omotayo Aramide Oduntan''' (wey dem [[bon]] for 5 June 1957) na [[Naija]] politishan wey dey spik for Alimosho II eria for di Lagos State http://www.championnews.com.ng/lagos-lawmaker-supports-senate-on-capital-punishment-for-kidnappers/|title=Lagos ==Life and wok== Dem bon am for [[Lagos State]] for Southwest Nigeria, and na di shi do ha pramari and sekondri skul finish. Shi get smol skul paper for hau to kip fud klin and hau to kari fud wel from di Royal Institute of Public Health. Shi wok bifor as Senior Special Assistant (big helpa) to di Govnor of Lagos State for tins wey konsan pipul for ground level, and shi stil bi memba of Lagos State Haus of Asembli from 1999 to 2003 and again from 2011 to 2015.<ref>{{cite web|url=http://thenationonlineng.net/lagos-assembly-probes-monarch/|title=Lagos Assembly probes monarch – The Nation Nigeria|author=|date=February 12, 2014|work=[[The Nation (Nigeria)|The Nation]]|accessdate=April 4, 2017}}</ref> Shi dey sav nau as Chif Whip (pesin wey dey mek membas folow rule) for di 8th Assembly of di Lagos State Haus of Asembli.<ref> == Wia dem gada di tori== {{reflist}} 4ok5ykuqmn9pmme81ms8biyfm5hojlk 34355 34354 2026-03-30T10:24:49Z Samliverj 19 /* Wia dem gada di tori */ 34355 wikitext text/x-wiki '''Omotayo Aramide Oduntan''' (wey dem [[bon]] for 5 June 1957) na [[Naija]] politishan wey dey spik for Alimosho II eria for di Lagos State http://www.championnews.com.ng/lagos-lawmaker-supports-senate-on-capital-punishment-for-kidnappers/|title=Lagos ==Life and wok== Dem bon am for [[Lagos State]] for Southwest Nigeria, and na di shi do ha pramari and sekondri skul finish. Shi get smol skul paper for hau to kip fud klin and hau to kari fud wel from di Royal Institute of Public Health. Shi wok bifor as Senior Special Assistant (big helpa) to di Govnor of Lagos State for tins wey konsan pipul for ground level, and shi stil bi memba of Lagos State Haus of Asembli from 1999 to 2003 and again from 2011 to 2015.<ref>{{cite web|url=http://thenationonlineng.net/lagos-assembly-probes-monarch/|title=Lagos Assembly probes monarch – The Nation Nigeria|author=|date=February 12, 2014|work=[[The Nation (Nigeria)|The Nation]]|accessdate=April 4, 2017}}</ref> Shi dey sav nau as Chif Whip (pesin wey dey mek membas folow rule) for di 8th Assembly of di Lagos State Haus of Asembli.<ref> == Wia dem gada di tori== {{reflist}} {{DEFAULTSORT:Oduntan, Omotayo}} [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1957]] [[Katigori:Naija pipul]] lq8bava1g0e8i1r499bj0ktvn3auh4j 34356 34355 2026-03-30T10:25:10Z Samliverj 19 /* Wia dem gada di tori */ 34356 wikitext text/x-wiki '''Omotayo Aramide Oduntan''' (wey dem [[bon]] for 5 June 1957) na [[Naija]] politishan wey dey spik for Alimosho II eria for di Lagos State http://www.championnews.com.ng/lagos-lawmaker-supports-senate-on-capital-punishment-for-kidnappers/|title=Lagos ==Life and wok== Dem bon am for [[Lagos State]] for Southwest Nigeria, and na di shi do ha pramari and sekondri skul finish. Shi get smol skul paper for hau to kip fud klin and hau to kari fud wel from di Royal Institute of Public Health. Shi wok bifor as Senior Special Assistant (big helpa) to di Govnor of Lagos State for tins wey konsan pipul for ground level, and shi stil bi memba of Lagos State Haus of Asembli from 1999 to 2003 and again from 2011 to 2015.<ref>{{cite web|url=http://thenationonlineng.net/lagos-assembly-probes-monarch/|title=Lagos Assembly probes monarch – The Nation Nigeria|author=|date=February 12, 2014|work=[[The Nation (Nigeria)|The Nation]]|accessdate=April 4, 2017}}</ref> Shi dey sav nau as Chif Whip (pesin wey dey mek membas folow rule) for di 8th Assembly of di Lagos State Haus of Asembli.<ref> == Wia dem gada di tori== {{reflist}} {{DEFAULTSORT:Oduntan, Omotayo}} [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1957]] [[Katigori:Naija pipul]] [[Katigori:Naija politishan]] [[Katigori:Tori abaut pipul life]] q8oxidozdac90bdxx48bs3lvvc48rnn