Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.46.0-wmf.22
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
The Sweetest Remedy
0
3229
34421
34340
2026-04-06T05:05:11Z
InternetArchiveBot
52
Rescuing 1 sources and tagging 0 as dead.) #IABot (v2.0.9.5
34421
wikitext
text/x-wiki
'''Sweetest Remedy''' na novel wey Jane Igharo write. She be Nigerian fiction writer wey people sabi well for her debut book ''Ties That Tether''. Di story dey centered around one woman wey dem name Hannah Bailey, wey dey try reconnect with her Nigerian roots as she travel go Nigeria for her papa, wey she no dey close to her, funeral.<ref>https://www.barnesandnoble.com/w/the-sweetest-remedy-jane-igharo/1138508630</ref><ref>https://www.kirkusreviews.com/book-reviews/jane-igharo/the-sweetest-remedy-igharo/</ref><ref name=":0">https://www.publishersweekly.com/9780593101964</ref>
== Synopsis ==
Hannah Bailey grow up where her Nigerian father no dey. Her papa born her from the short relationship wey e get with her white mama. When she hear say her papa don die, she go face her past and see wetyn be her heritage by for Nigeria. As she dey prepare for the funeral, she begin dig into her papa life, try understand im past and why e no dey there when she dey grow. She meet im wife and her half-siblings, and she also meet people wey sabi her papa well.<ref>{{Cite web |url=https://www.shesfulloflit.com/blog/book-review-the-sweetest-remedy-by-jane-igharo |title=Archive copy |access-date=2026-03-28 |archive-date=2024-06-26 |archive-url=https://web.archive.org/web/20240626223608/https://www.shesfulloflit.com/blog/book-review-the-sweetest-remedy-by-jane-igharo |url-status=dead }}</ref><ref name=":0" />
As she dey nigeria, she dey see some kain support wey she no expect from some of her family members wey help her understand how her papa character be and im legacy. As she dey explore she begin dey develop feelings with her papa protégé, Lawrence. As time dey go, Hannah begin dey embrace her Nigerian culture more and more, and she start to accept her identity with help from her new family connections.<ref>https://amandasbookcorner.com/2021/09/27/the-sweetest-remedy/</ref>
== Characters ==
# Hannah Bailey na di main character. She be woman wey two nationalities never really sabi her Nigerian papa until e pass away. She dey struggle with identity and belonging, but she later begin journey of self-discovery when she travel go Nigeria for her papa funeral.
# Lawrence na person wey dey close to Hannah family for nigeria, even though dem no be blood relatives. E later become person wey love Hannah well and help her understand Nigerian culture and society better.
# Tiwa, Shola, Dami, and Segun na Hannah half-siblings wey her papa born. Each of dem react differently to how she take appear, some welcome her, while others dey struggle with anger and betrayal feelings.
# Hannah mama na white person wey get short relationship with Hannah papa and come later raise Hannah alone. Her mind no too settle about Hannah papa and im family.
# Hannah Nigerian family include her papa mama and aunt.
# The Racist Man na minor character wey dey show racist behavior for Hannah.
== References ==
hgyqbtx43nl8ufdsz2dc67ercht3528