Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.46.0-wmf.23 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Diamond Platinumz 0 2615 34448 32180 2026-04-15T00:12:24Z InternetArchiveBot 52 Rescuing 1 sources and tagging 0 as dead.) #IABot (v2.0.9.5 34448 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Naseeb Abdul Juma Issack''', wey plenti pipu sabi as '''Diamond Platnumz''', na Tanzania bongo flava rekodin aktist, dansa, wey like to dey hep pipu an biznesman. Na im stat an get WCB Was afi records Label, Wasafi Bet an Wasafi Media. Plenti pipu like Diamond Platnumz for East an centra Afrika. Na im bi fest aktist wey dey Afrika wey go rish 900 views for YouTube.Afta e sign for Universal Muzik in 2017, Platnumz rilis im third studio album, ''A boy from Tandale'' (2018). ==How e tek wok== E stat im muzik wok in 2006 wen e dey 18 years old wen e dey sel kloth. E dey uze moni wey e xi for di biznes du song an na im e uze du im first rekod "Toka Mwanzo", na Bongo flava song wey dem mix wit R&B. Di song no sel wel for market.Plenti pipu sabi am wit "Kamwanbie" wey e du for 2010. Di song win 3 awod for Tanzania Muzik Awods. E kon rilis im fest album Kamwanbie dat sem year insaid 2010.Insaid 2014, Platinum Diamond nem dey insaid pesin wey fit win BET Awods 2014 for Bes Intanashona Akt: Africa.Insaid 2023, Diamond Platnumz rilis im sekond song wey e du wit Congolese aktist, Koffi Olomide, wey bi di sekond taim dem go sing togeda. ==Im pasonal life== Diamond na Muslim. Im bifor bifor waif, Zaria Hassan, bon two pikin for am. Na Tanzania model, Hamisa Mobetto, [[bon]] di third pikin for am.Diamond an Tanzanian DJ, Romeo Abdul Jones, na famili. E get two sistas wey dey sing sef, Queen Darleen an Esma Platinumz. ==Som of im wok== === Singles an kollaborations === {| class="wikitable sortable" |- !Year !Title !Album |- | rowspan="12" |2010<br /> |"Kamwambie" | rowspan="12" |''Kamwambie'' |- |"Nitarejea"<small>(feat. Hawa)</small> |- |"Nakupa Moyo Wangu"<small>(feat. Mr Blue)</small> |- |"Nalia Na Mengi"<small>(feat. Chid Benz)</small> |- |"Jisachi"<small>(feat. [[Albert Mangwea|Ngwair]] & Geez Mabovu)</small> |- |"Wivuwivu"<small>(feat. [[RJ The DJ|Rj The Dj]])</small> |- |"Mbagala" |- |"I Hate You"<small>(feat. Hemedy PHD)</small> |- |"Binadam" |- |"Wakunesanesa" |- |"Si Uko Tayari" |- |"Toka Mwanzo"<small>(feat. Fatma & [[RJ The DJ|Rj The Dj]])</small> |- | rowspan="10" |2012<br /> |"Lala Salama" | rowspan="10" |''Lala Salama'' |- |"Moyo Wangu" |- |"Chanda Chema" |- |"Nimpende Nani" |- |"Najua" |- |"Mawazo" |- |"Kwanini" |- |"Natamani" |- |"Gongo La Mboto"<small>(feat. Mrisho Mpoto)</small> |- |"Kizaizi" |- | rowspan="18" |2018 |"Hallelujah" <small>(feat. [[Morgan Heritage]])</small> | rowspan="18" |''[[A Boy from Tandale]]'' |- |"Waka" <small>(feat. [[Rick Ross]])</small> |- |"Baikoko" |- |"Pamela" <small>(feat. Young Killer)</small> |- |"Iyena" <small>(feat. [[Rayvanny]])</small> |- |"Kosa Langu" |- |"Nikuone" |- |"Baila" |- |"Sijaona" |- |"[[African Beauty (song)|African Beauty]]" <small>(feat. [[Omarion]])</small> |- |"Eneka" |- |"Fire" <small>(feat. [[Tiwa Savage]])</small> |- |"Marry You" <small>(feat. [[Ne-Yo]])</small> |- |"Number One" <small>(feat. [[Davido]]) [Remix]</small> |- |"Nana" <small>(feat. [[Flavour (musician)|Flavour]])</small> |- |"Kidogo" <small>(feat. [[P-Square]])</small> |- |"Amanda" <small>(feat. [[Jah Prayzah]])</small> |- |"Far Away" <small>(feat. [[Vanessa Mdee]])</small> |- | rowspan="11" | |"The One" | rowspan="11"{{n/a|Songs}} |- |"Jibebe"<small>(With. Mbosso & Lava Lava)</small> |- |"Kanyaga" |- |"Inama" <small>(feat. [[Fally Ipupa]])</small> |- |"Baba Lao" |- |"Sound"<small>(feat. [[Teni (singer)]])</small> |- |"Gere"<small>(With. [[Tanasha Donna]])</small> |- |"Jeje" |- |"Haunisumbui"<ref>{{Cite web |date=2020-10-03 |title=Music + Lyrics: Diamond Platnumz – Haunisumbui Mp3 & Lyrics |url=http://amebo9ja.com/music-lyrics-diamond-platnumz-haunisumbui-mp3-lyrics/ |access-date=2024-05-06 |website=Amebo9ja |archive-date=2020-10-03 |archive-url=https://web.archive.org/web/20201003151850/https://amebo9ja.com/music-lyrics-diamond-platnumz-haunisumbui-mp3-lyrics/ |url-status=dead }}</ref> |- |"Ongeza" |- |"Waah"<small>(feat. [[Koffi Olomide]])</small> |- |2021 |"Naanzaje" | |- |2025 |"Nitakusifu Milele" | |} ==Wia dem gada tori== 07vkqboud0egvny5vhckd8xgg3r8x8d