Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.46.0-wmf.24
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Simon Ajibola
0
3240
34449
2026-04-16T06:15:25Z
Pingponging
28
Created page with "'''Simon''' (wey stil bi '''Simeon''') '''Ajibola''' na di pesin wey bikom Senator for Kwara South Senatorial District for [[Kwara State]] for June 2004, and dem elekt am again for 2007."
34449
wikitext
text/x-wiki
'''Simon''' (wey stil bi '''Simeon''') '''Ajibola''' na di pesin wey bikom Senator for Kwara South Senatorial District for [[Kwara State]] for June 2004, and dem elekt am again for 2007.
t8gyhhik2rw6adgiw7fonfhsnrd4jwt
34450
34449
2026-04-16T06:15:46Z
Pingponging
28
34450
wikitext
text/x-wiki
'''Simon''' (wey stil bi '''Simeon''') '''Ajibola''' na di pesin wey bikom Senator for Kwara South Senatorial District for [[Kwara State]] for June 2004, and dem elekt am again for 2007. E dey for People’s Democratic Party (PDP).
bqqi31uwhltm3b6yejnlw0w64awg29d
34451
34450
2026-04-16T06:17:00Z
Pingponging
28
34451
wikitext
text/x-wiki
'''Simon''' (wey stil bi '''Simeon''') '''Ajibola''' na di pesin wey bikom Senator for Kwara South Senatorial District for [[Kwara State]] for June 2004, and dem elekt am again for 2007. E dey for People’s Democratic Party (PDP).
==Hau e gro and skul wey e go==
11eihe9xwqfpfcv2opz4l34ydzmuvzp
34452
34451
2026-04-16T06:17:14Z
Pingponging
28
/* Hau e gro and skul wey e go */
34452
wikitext
text/x-wiki
'''Simon''' (wey stil bi '''Simeon''') '''Ajibola''' na di pesin wey bikom Senator for Kwara South Senatorial District for [[Kwara State]] for June 2004, and dem elekt am again for 2007. E dey for People’s Democratic Party (PDP).
==Hau e gro and skul wey e go==
Ajibola go Ahmadu Bello University for [[Zaria]], and for 1979,
ec3311npe9czgwvyhbjbu7tg6gxrlz6
34453
34452
2026-04-16T06:17:29Z
Pingponging
28
/* Hau e gro and skul wey e go */
34453
wikitext
text/x-wiki
'''Simon''' (wey stil bi '''Simeon''') '''Ajibola''' na di pesin wey bikom Senator for Kwara South Senatorial District for [[Kwara State]] for June 2004, and dem elekt am again for 2007. E dey for People’s Democratic Party (PDP).
==Hau e gro and skul wey e go==
Ajibola go Ahmadu Bello University for [[Zaria]], and for 1979, e finish skul for one kos wey dem dey kol Quantity Surveying.
hsio4rx448gblyg906ny7pya8p8xl4p
34454
34453
2026-04-16T06:17:44Z
Pingponging
28
34454
wikitext
text/x-wiki
'''Simon''' (wey stil bi '''Simeon''') '''Ajibola''' na di pesin wey bikom Senator for Kwara South Senatorial District for [[Kwara State]] for June 2004, and dem elekt am again for 2007. E dey for People’s Democratic Party (PDP).
==Hau e gro and skul wey e go==
Ajibola go Ahmadu Bello University for [[Zaria]], and for 1979, e finish skul for one kos wey dem dey kol Quantity Surveying.
==Wia dem gada di tori==
{{Reflist}}
gvjnlfxcpo61jobvifa7fmbi507jd5q
34455
34454
2026-04-16T06:17:56Z
Pingponging
28
34455
wikitext
text/x-wiki
'''Simon''' (wey stil bi '''Simeon''') '''Ajibola''' na di pesin wey bikom Senator for Kwara South Senatorial District for [[Kwara State]] for June 2004, and dem elekt am again for 2007. E dey for People’s Democratic Party (PDP).
==Hau e gro and skul wey e go==
Ajibola go Ahmadu Bello University for [[Zaria]], and for 1979, e finish skul for one kos wey dem dey kol Quantity Surveying.
==Wia dem gada di tori==
{{Reflist}}
[[Katigori:Tori abaut pipul life]]
glhbn8d1qffsnu42esx0awpgrnz8m13
34456
34455
2026-04-16T06:18:49Z
Pingponging
28
/* Wia dem gada di tori */
34456
wikitext
text/x-wiki
'''Simon''' (wey stil bi '''Simeon''') '''Ajibola''' na di pesin wey bikom Senator for Kwara South Senatorial District for [[Kwara State]] for June 2004, and dem elekt am again for 2007. E dey for People’s Democratic Party (PDP).
==Hau e gro and skul wey e go==
Ajibola go Ahmadu Bello University for [[Zaria]], and for 1979, e finish skul for one kos wey dem dey kol Quantity Surveying.
==Wia dem gada di tori==
{{Reflist}}
[[Katigori:Tori abaut pipul life]]
[[Katigori:Naija pipul]]
1y1igdchg64228sp4a1kbjhvmidg3gd
34457
34456
2026-04-16T06:19:14Z
Pingponging
28
34457
wikitext
text/x-wiki
'''Simon''' (wey stil bi '''Simeon''') '''Ajibola''' na di pesin wey bikom Senator for Kwara South Senatorial District for [[Kwara State]] for June 2004, and dem elekt am again for 2007. E dey for People’s Democratic Party (PDP).
==Hau e gro and skul wey e go==
Ajibola go Ahmadu Bello University for [[Zaria]], and for 1979, e finish skul for one kos wey dem dey kol Quantity Surveying.
==Hau e tek enta and du politis==
==Wia dem gada di tori==
{{Reflist}}
[[Katigori:Tori abaut pipul life]]
[[Katigori:Naija pipul]]
j8588mqlwibeuahmdvhl2amlvplqvzc
34458
34457
2026-04-16T06:19:34Z
Pingponging
28
34458
wikitext
text/x-wiki
'''Simon''' (wey stil bi '''Simeon''') '''Ajibola''' na di pesin wey bikom Senator for Kwara South Senatorial District for [[Kwara State]] for June 2004, and dem elekt am again for 2007. E dey for People’s Democratic Party (PDP).
==Hau e gro and skul wey e go==
Ajibola go Ahmadu Bello University for [[Zaria]], and for 1979, e finish skul for one kos wey dem dey kol Quantity Surveying.
==Hau e tek enta and du politis==
For 1994 to 1995, dem elekt Ajibola as Delegate for the big mitin wey dem do to tok abaut niu law for [[Naija]] (National Constitution Conference).
==Wia dem gada di tori==
{{Reflist}}
[[Katigori:Tori abaut pipul life]]
[[Katigori:Naija pipul]]
aicm0o0vp0v3algc0eaagt1p3sbrg1j
34459
34458
2026-04-16T06:20:04Z
Pingponging
28
/* Hau e tek enta and du politis */

Wen General Sani Abacha bin plan to chenj pawa giv civilian, Ajibola kontest for Senate sit onda one pati wey dem kol United Nigeria Congress Party (UNPP).
==Wia dem gada di tori==
{{Reflist}}
[[Katigori:Tori abaut pipul life]]
[[Katigori:Naija pipul]]
luxgc1fb0o45j443jft1jwumrknum6b
34460
34459
2026-04-16T06:20:23Z
Pingponging
28
/* Hau e tek enta and du politis */
34460
wikitext
text/x-wiki
'''Simon''' (wey stil bi '''Simeon''') '''Ajibola''' na di pesin wey bikom Senator for Kwara South Senatorial District for [[Kwara State]] for June 2004, and dem elekt am again for 2007. E dey for People’s Democratic Party (PDP).
==Hau e gro and skul wey e go==
Ajibola go Ahmadu Bello University for [[Zaria]], and for 1979, e finish skul for one kos wey dem dey kol Quantity Surveying.
==Hau e tek enta and du politis==
For 1994 to 1995, dem elekt Ajibola as Delegate for the big mitin wey dem do to tok abaut niu law for [[Naija]] (National Constitution Conference).
Wen General Sani Abacha bin plan to chenj pawa giv civilian, Ajibola kontest for Senate sit onda one pati wey dem kol United Nigeria Congress Party (UNPP). Ivun as e bi say pipul no tu biliv say e go win, Ajibola stil win.
==Wia dem gada di tori==
{{Reflist}}
[[Katigori:Tori abaut pipul life]]
[[Katigori:Naija pipul]]
cy3la19hkeii9ona270k2rgntsxq0uz
34461
34460
2026-04-16T06:20:44Z
Pingponging
28
/* Hau e tek enta and du politis */
34461
wikitext
text/x-wiki
'''Simon''' (wey stil bi '''Simeon''') '''Ajibola''' na di pesin wey bikom Senator for Kwara South Senatorial District for [[Kwara State]] for June 2004, and dem elekt am again for 2007. E dey for People’s Democratic Party (PDP).
==Hau e gro and skul wey e go==
Ajibola go Ahmadu Bello University for [[Zaria]], and for 1979, e finish skul for one kos wey dem dey kol Quantity Surveying.
==Hau e tek enta and du politis==
For 1994 to 1995, dem elekt Ajibola as Delegate for the big mitin wey dem do to tok abaut niu law for [[Naija]] (National Constitution Conference).
Wen General Sani Abacha bin plan to chenj pawa giv civilian, Ajibola kontest for Senate sit onda one pati wey dem kol United Nigeria Congress Party (UNPP). Ivun as e bi say pipul no tu biliv say e go win, Ajibola stil win. Bot as Abacha kpai for June 1998, dem kansul di eleshon kpatakpata.<ref>{{cite web |url=http://www.thisdayonline.net/more-news-categories/special-report/battle-before-a-deposed-senator/ |title=Battle Before a Deposed Senator |work=ThisDay |author=Tunde Sanni |date=Jun 7, 2010 |access-date=2025-05-16}}</ref>
==Wia dem gada di tori==
{{Reflist}}
[[Katigori:Tori abaut pipul life]]
[[Katigori:Naija pipul]]
maydhm94ews3sz57kh48e8de3ua1fb1