Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.46.0-wmf.24
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Simon Ajibola
0
3240
34467
34461
2026-04-20T18:18:58Z
InternetArchiveBot
52
Rescuing 1 sources and tagging 0 as dead.) #IABot (v2.0.9.5
34467
wikitext
text/x-wiki
'''Simon''' (wey stil bi '''Simeon''') '''Ajibola''' na di pesin wey bikom Senator for Kwara South Senatorial District for [[Kwara State]] for June 2004, and dem elekt am again for 2007. E dey for People’s Democratic Party (PDP).
==Hau e gro and skul wey e go==
Ajibola go Ahmadu Bello University for [[Zaria]], and for 1979, e finish skul for one kos wey dem dey kol Quantity Surveying.
==Hau e tek enta and du politis==
For 1994 to 1995, dem elekt Ajibola as Delegate for the big mitin wey dem do to tok abaut niu law for [[Naija]] (National Constitution Conference).
Wen General Sani Abacha bin plan to chenj pawa giv civilian, Ajibola kontest for Senate sit onda one pati wey dem kol United Nigeria Congress Party (UNPP). Ivun as e bi say pipul no tu biliv say e go win, Ajibola stil win. Bot as Abacha kpai for June 1998, dem kansul di eleshon kpatakpata.<ref>{{cite web |url=http://www.thisdayonline.net/more-news-categories/special-report/battle-before-a-deposed-senator/ |title=Battle Before a Deposed Senator |work=ThisDay |author=Tunde Sanni |date=Jun 7, 2010 |access-date=2025-05-16 |archive-date=2012-03-06 |archive-url=https://web.archive.org/web/20120306105856/http://www.thisdayonline.net/more-news-categories/special-report/battle-before-a-deposed-senator/ |url-status=dead }}</ref>
==Wia dem gada di tori==
{{Reflist}}
[[Katigori:Tori abaut pipul life]]
[[Katigori:Naija pipul]]
a54owqvjmur1g0bwugfyzps25maxu5z
Tsotsi
0
3242
34466
2026-04-20T13:44:51Z
Jessephu
1537
Created by translating the page "[[:en:Special:Redirect/revision/1347833745|Tsotsi]]"
34466
wikitext
text/x-wiki
''Tsotsi'' jẹ́ fíìmù ìtàn ìṣẹ̀lẹ̀ ọdaran ''tí wọ́n ṣe ní ọdún 2005, eyi ti'' Gavin Hood dari, tí Peter Fudakowski sì ko. Fíìmù náà jẹ́ àtúnṣe iwe''Tsotsi'' tí Athol Fugard kọ, ó sì jẹ́ àpapọ̀ iṣẹ́ orílẹ̀-èdè South Africa àti UK.
Ìtàn náà wáyé ní agbègbè Alexandra slum ní Johannesburg, South Africa. Presley Chweneyagae ko pa gege bi David/Tsotsi (tó túmọ̀ sí “ọdaràn” ) ọdọkùnrin odaluru kan ti o ji oko, sugbon ni eyin oko naa, omo tuntun jojolo ni o ri nibe. Àwọn oṣere míì tí wọ́n kópa nínú fíìmù náà ni Kenneth Nkosi, Jerry Mofokeng, àti Rapulana Seiphemo gege bi alatileyin awon ipa kekeke.
== Plot ==
62gdmq34xsmaz7f1aqp68wjtydydnht