Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.47.0-wmf.1
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Abimbola Gbemi
0
3217
34503
34343
2026-05-12T09:42:26Z
Jonywikis
29
34503
wikitext
text/x-wiki
Abimbola Gbemi Alao na pesin wey sabi buk wel-wel. Shi bi raita, ticha, an shi dey do risearch for pipu wey get dementia (na one kind sickness wey dey mek pesin forget things). Shi sabi how to uze stori an difren ways wey no bi medicine tek hep pipu wey get dementia. Shi don write plenti buks, include Desert Haiku an Dear Toriola, Let’s Talk Abaut Perimenopause. Shi don also hep translate children storibuks an wok wit Alzheimer’s Society to do memory café project, wey mek dem poblish Narrative Adventures fom Plymouth Memory Cafés.
==Wok for skul an risach==
Alao don tich for difren universities for UK, wia she dey tich creative writing an medical humanities (how stori an writing fit hep for health matter). Ha wok for dementia care mek dem giv her Prime Minister’s Dementia Friendly Award for Schools Category, plus BBC Breeze bursary. Shi sabi tel stori, rait poem, an evun du redio musikals wey pipu fom difren plez dey enjoi.
==Hau e stat laif an Edukeshon==
Dem [[bon]] for Ibadan, Nigeria. Shi stat ha school journey for University of Ibadan, wia shi kolet BA (Hon) for Classics for 1988 an MA for Classics for 1991. Leta, shi go UK go do PGCE an MA for Creative Writing for University of Plymouth for 2001 and 2009. By 2023, shi don finish her PhD for University of Lapland for Finland, where she research how Frontotemporal Dementia (FTD) tek afet pipu an wai e gud mek dem sabi on taim.
==Buks an raitin==
Alao don rait plenti buks, for fiction and non-fiction. Som of dem na:
.Desert Haiku (2023)
.Dear Toriola, Let’s Talk About Perimenopause (2019)
.Trickster Tales for Telling (2016)
.How to Enhance Your Storytelling With Music (2016)
.The Legendary Weaver (2003 & 2011)
.The Goshen Principle: A Shelter in the Time of storm
Shi don stil rait poem, shot stori, an drama. Insaid 2008, di shot pley Legal Stuff win BBC an Royal Court Theatre '24 Degrees' Writing Competition. Shi hep pikin dem bukbwel-wel, espeshialy as shi don chenj buks lagwej lik Hansel an Gretel an The Little Red Hen an di Grain of Wheat for Mantra Lingua publishers.
qgjomjh17a70lgym9oeqgy46ghps4q2
34504
34503
2026-05-12T09:43:26Z

==Tichin an Risarch for Dementia Care==
kf9z3e7abklc97037o3kf99i5rsfk6k
34505
34504
2026-05-12T09:46:38Z

Alao stat tichin wok for University of Plymouth (2003-2007), shi bi lekshurer for University of St Mark & St John (MARJON) for Plymouth fom 2007 to 2018. Na shi win Mayflower Scholarship for 2017 wey hep am kontiniu risarch on hau stori fit hep pipul wey get dementia. Shi divelop StoryWeavers for Dementia, wey bi speshial program to hep pipul wey get memory poblem.
lq78wffogp6i9cj8bbd1xrcm6x5inqi